Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

My first analysis on camera 📊📉

44,119 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Mr steady
Mr steadyvor 4 Monaten

Oga buy gold you de ask wetin you go put as stop loss 😒😂😂

Profilbild von Kelechi of Owerri✵
Kelechi of Owerri✵vor 4 Monaten

Emma got paid before the gods 😂😂

Profilbild von EJIZZY
EJIZZYvor 4 Monaten

I wish the traditional analysis part can be commercialized. 😂😂😂😂

Profilbild von Tidal 🐉🍀
Tidal 🐉🍀vor 4 Monaten

Amira is Active 😂😂😂😂 Aggressively buying Gold, Emaodiaa

Profilbild von Nwokediobi
Nwokediobivor 4 Monaten

I don go trade on Afo market day this early morning 😭😭😭

Profilbild von Yusful ✨
Yusful ✨vor 4 Monaten

No put stoploss!! 😂

Profilbild von UFOCHI
UFOCHIvor 4 Monaten

Add position so they can go back to the village 😂😂

Profilbild von NWA ONYE NKUZI 👨‍🏫
NWA ONYE NKUZI 👨‍🏫vor 4 Monaten

Yemole no send lion today 😂😂

Profilbild von Mar larX
Mar larXvor 4 Monaten

Eke, Orie , Afọ , and Nkwọ

Profilbild von Rm_10
Rm_10vor 4 Monaten

Emma dey creative pass all those onitsha boys walahi I go buy gold in next eke Market day

Profilbild von JADEWORLD
JADEWORLDvor 4 Monaten

Relax your market go go up na so your money go just go down😭

Profilbild von CHUKWUEBUKA
CHUKWUEBUKAvor 4 Monaten

Open more position 😂😂😂

Profilbild von xxi
xxivor 4 Monaten

You no go buy gold khe??? 😂

Profilbild von Ahaoma
Ahaomavor 4 Monaten

Traditional and Spiritual analysis

Profilbild von Sen Enyinnaya Harcourt Abaribe Jnr
Sen Enyinnaya Harcourt Abaribe Jnrvor 4 Monaten

@OnyedikachiObi Today na eke?

Profilbild von bbtx
bbtxvor 4 Monaten

I too like this guy 😂

Profilbild von young
youngvor 4 Monaten

No 1 Forex trader 🫶🏽😂 Habby self no reach 🤣

Profilbild von vheelz
vheelzvor 4 Monaten

Everyday nahim u Dey buy gold?😂

Profilbild von NU£L 💰
NU£L 💰vor 4 Monaten

You just dey get your first settings clear 😂😅

Profilbild von Ikechukwu⚡🌎
Ikechukwu⚡🌎vor 4 Monaten

And I just bought Gold now 😄😁

Profilbild von Ben Tested
Ben Testedvor 4 Monaten

Omo this content nor Dey end anytime soon 😂😂😂😂

Profilbild von NZUBECHI
NZUBECHIvor 4 Monaten

Emadioha 🤣🤣🤣

Profilbild von CHI_VEXO
CHI_VEXOvor 4 Monaten

Chat de go up on eke day 🤣

Profilbild von Ujunkwos world
Ujunkwos worldvor 4 Monaten

It’s nothing

Profilbild von Mishael
Mishaelvor 4 Monaten

Yemole no send lion today? Oh, today no be eke 🤦🏾

Profilbild von IK
IKvor 4 Monaten

Add position😂😂

Profilbild von Zito
Zitovor 4 Monaten

@AnonymousetradA

Profilbild von LIFESTYLE 🗺️ TRADING ACADEMY 📚📚📈
LIFESTYLE 🗺️ TRADING ACADEMY 📚📚📈vor 4 Monaten

Gold

Profilbild von Legit
Legitvor 4 Monaten

Lol... Buy gold now ..like now now

Profilbild von DYLANEFX
DYLANEFXvor 4 Monaten

Why are yu running 🤣

Profilbild von ALHAJIAUTOS
ALHAJIAUTOSvor 4 Monaten

😂😂🤣🤣

Profilbild von UFOCHI
UFOCHIvor 4 Monaten

🤣🤣🤣

Profilbild von NZUBECHUKWU
NZUBECHUKWUvor 4 Monaten

Mad man😭😭

Profilbild von RěbörñIč̣on̈
RěbörñIč̣on̈vor 4 Monaten

Show Chat your Chart.

Ähnliche Videos