Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

My first day at work ..🤣🤣😳😳😳

207,431 Aufrufe • vor 13 Tagen •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von CH乇尺YV乇
CH乇尺YV乇vor 13 Tagen

Why would someone even employ Adigun a waiter? Your food is at risk.

Profilbild von Omogoriola 🎗💫
Omogoriola 🎗💫vor 13 Tagen

But egbon shey na everyday you dey buy pap put for pocket incase or it’s just coincidence 😹😹😹😹 Well na half of your salary you don Tukosi be that 😹😹 since you no calm down listen 😂😂😂 FFO 😂😂 Motukosi 😹😹😹

Profilbild von Fade
Fadevor 13 Tagen

We knew it would end this way & u still cracked us up.....Guyyyyyyyy

Profilbild von Extreme Xzam
Extreme Xzamvor 13 Tagen

Y'all know the funniest part? When the other attendant asked : do you need any thing else sir And customer replied I ttttuu told TT thaa That's when @gloworld decided I've watched enough I legit thought bro was still making his statement

Profilbild von F**k U Nd Ur thought
F**k U Nd Ur thoughtvor 13 Tagen

Wey say pack it nimogbo 😹😹😹

Profilbild von Ikorodu Towncrier 🗣📣
Ikorodu Towncrier 🗣📣vor 13 Tagen

Dem no check the hobbies way dey inside your CV before dem employ you

Profilbild von Oluwafemi Samuel
Oluwafemi Samuelvor 13 Tagen

Pack and go ur house straight 😂

Profilbild von Matthew Banji
Matthew Banjivor 13 Tagen

God no go let food send u to prison😂😂😂

Profilbild von Ibromotic
Ibromoticvor 13 Tagen

The guy for write am inside paper nau 😂🤣🤣

Profilbild von Papa_Babatunde
Papa_Babatundevor 13 Tagen

Agbako de 😂😂😂😂😂

Profilbild von adezone technology
adezone technologyvor 13 Tagen

May you not eat carry over one day 😂😂

Profilbild von RHI O.O.B
RHI O.O.Bvor 13 Tagen

I have said it before say na food go kill you... Olounje werey Pack it

Profilbild von TosinMarc
TosinMarcvor 13 Tagen

And you don Dey show them crazy 🤪

Profilbild von JohnA+ 🇳🇬 🇦🇺 🇮🇪
JohnA+ 🇳🇬 🇦🇺 🇮🇪vor 13 Tagen

Yet you collected tip from him. Food will not kill you oo. 😂 😆 😂

Profilbild von QUDUS 🔨
QUDUS 🔨vor 13 Tagen

Your salary dey cry😂😂

Profilbild von Undisputed Victor🌹
Undisputed Victor🌹vor 13 Tagen

Egbon You too like food😂😂

Profilbild von Babatunde
Babatundevor 13 Tagen

Adigun haaaaaaa. E don happen you go collect 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von MR MOLO 1 🇳🇬🇰🇪🇬🇭🇺🇬
MR MOLO 1 🇳🇬🇰🇪🇬🇭🇺🇬vor 13 Tagen

You and food enh 😂 Now you don go chop gbese 🤷🏼‍♂️😂

Profilbild von BiggestLeo
BiggestLeovor 13 Tagen

Next time you go dey calm down 😂😂

Profilbild von mr gbade👑geshin🏇
mr gbade👑geshin🏇vor 13 Tagen

Emergency Ẹkọ always dey werey pocket 😂😂😂😂

Profilbild von kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfc
kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfcvor 13 Tagen

U go learn

Profilbild von Oladapo
Oladapovor 13 Tagen

If you die n then they share food..I swear you go wake up collect your own

Profilbild von Leks Photography
Leks Photographyvor 13 Tagen

😂😂😭😭

Profilbild von Ewa daniel
Ewa danielvor 13 Tagen

O fi eko tu ega 🐟 😃

Profilbild von TAB
TABvor 13 Tagen

I knew it

Profilbild von DeeBoss
DeeBossvor 13 Tagen

That Eko first burst my brain 🧠😂

Profilbild von ERÁÁ
ERÁÁvor 13 Tagen

Adigun!!!! 😂 haahaa , werey carry eko come from house

Profilbild von Adebare .A.
Adebare .A.vor 13 Tagen

Ti è bà è loni 😂......alatenujè

Profilbild von PETER’S SECOND HALF
PETER’S SECOND HALFvor 13 Tagen

Don’t worry you’ll pack it with beating, food monger oshi 😂

Profilbild von Temitope Lawal olaoye
Temitope Lawal olaoyevor 13 Tagen

😂😂😂

Profilbild von BARLOW
BARLOWvor 13 Tagen

You go still chop poison🤣🤣🤣🤣

Ähnliche Videos