Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

My first day at work ..🤣🤣😳😳😳

207,683 просмотров • 16 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля CH乇尺YV乇
CH乇尺YV乇16 дней назад

Why would someone even employ Adigun a waiter? Your food is at risk.

Фото профиля Omogoriola 🎗💫
Omogoriola 🎗💫16 дней назад

But egbon shey na everyday you dey buy pap put for pocket incase or it’s just coincidence 😹😹😹😹 Well na half of your salary you don Tukosi be that 😹😹 since you no calm down listen 😂😂😂 FFO 😂😂 Motukosi 😹😹😹

Фото профиля Fade
Fade16 дней назад

We knew it would end this way & u still cracked us up.....Guyyyyyyyy

Фото профиля Extreme Xzam
Extreme Xzam16 дней назад

Y'all know the funniest part? When the other attendant asked : do you need any thing else sir And customer replied I ttttuu told TT thaa That's when @gloworld decided I've watched enough I legit thought bro was still making his statement

Фото профиля F**k U Nd Ur thought
F**k U Nd Ur thought16 дней назад

Wey say pack it nimogbo 😹😹😹

Фото профиля Ikorodu Towncrier 🗣📣
Ikorodu Towncrier 🗣📣16 дней назад

Dem no check the hobbies way dey inside your CV before dem employ you

Фото профиля Oluwafemi Samuel
Oluwafemi Samuel16 дней назад

Pack and go ur house straight 😂

Фото профиля Matthew Banji
Matthew Banji16 дней назад

God no go let food send u to prison😂😂😂

Фото профиля Ibromotic
Ibromotic16 дней назад

The guy for write am inside paper nau 😂🤣🤣

Фото профиля Papa_Babatunde
Papa_Babatunde16 дней назад

Agbako de 😂😂😂😂😂

Фото профиля adezone technology
adezone technology16 дней назад

May you not eat carry over one day 😂😂

Фото профиля RHI O.O.B
RHI O.O.B16 дней назад

I have said it before say na food go kill you... Olounje werey Pack it

Фото профиля TosinMarc
TosinMarc16 дней назад

And you don Dey show them crazy 🤪

Фото профиля JohnA+ 🇳🇬 🇦🇺 🇮🇪
JohnA+ 🇳🇬 🇦🇺 🇮🇪16 дней назад

Yet you collected tip from him. Food will not kill you oo. 😂 😆 😂

Фото профиля QUDUS 🔨
QUDUS 🔨16 дней назад

Your salary dey cry😂😂

Фото профиля Undisputed Victor🌹
Undisputed Victor🌹16 дней назад

Egbon You too like food😂😂

Фото профиля Babatunde
Babatunde16 дней назад

Adigun haaaaaaa. E don happen you go collect 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля MR MOLO 1 🇳🇬🇰🇪🇬🇭🇺🇬
MR MOLO 1 🇳🇬🇰🇪🇬🇭🇺🇬16 дней назад

You and food enh 😂 Now you don go chop gbese 🤷🏼‍♂️😂

Фото профиля BiggestLeo
BiggestLeo16 дней назад

Next time you go dey calm down 😂😂

Фото профиля mr gbade👑geshin🏇
mr gbade👑geshin🏇16 дней назад

Emergency Ẹkọ always dey werey pocket 😂😂😂😂

Фото профиля kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfc
kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfc16 дней назад

U go learn

Фото профиля Oladapo
Oladapo16 дней назад

If you die n then they share food..I swear you go wake up collect your own

Фото профиля Leks Photography
Leks Photography16 дней назад

😂😂😭😭

Фото профиля Ewa daniel
Ewa daniel16 дней назад

O fi eko tu ega 🐟 😃

Фото профиля TAB
TAB16 дней назад

I knew it

Фото профиля DeeBoss
DeeBoss16 дней назад

That Eko first burst my brain 🧠😂

Фото профиля ERÁÁ
ERÁÁ16 дней назад

Adigun!!!! 😂 haahaa , werey carry eko come from house

Фото профиля Adebare .A.
Adebare .A.16 дней назад

Ti è bà è loni 😂......alatenujè

Фото профиля PETER’S SECOND HALF
PETER’S SECOND HALF16 дней назад

Don’t worry you’ll pack it with beating, food monger oshi 😂

Фото профиля Temitope Lawal olaoye
Temitope Lawal olaoye16 дней назад

😂😂😂

Фото профиля BARLOW
BARLOW16 дней назад

You go still chop poison🤣🤣🤣🤣

Похожие видео