Loading video...
Video Failed to Load
My first time of respecting tifs lmao 😂
116,689 views • 11 days ago •via X (Twitter)
32 Comments

Definition of a community 🤣♥️ love it… atleast no blood was spilled… I really pray for growth in our country… we are really lovely people in our own way 🤣

Proud thief moment

Politicians wey thief billions no dance na common man wey thief to survive Dey dance

Na this country una say no sweet 😂😂

Na why Soludo no rate anambra youths 😂

Make tiff no go mix with people. Remember one time in Aba where one guy just run pass me with speed shouting thief thief and my next turn na crowd dey pursue the guy wey dey shout. Turns out he was actually the thief

Primitive people

🎯

This place sounds like ebonyi state. Sounds like how we sing.

Abeg who be the thief lol

Dem dey follow am play.

This remembers me of NYSC camp😂😂😂 Baba resemble our drill instructor

Omo these new age thieves dey enjoy. If na like 2010, tire for don dey him neck

We go soon start dy tie wrapper again, going back to the old days

Omo tiff get aura pass me 😂

😂😂

shey no be machete I dey see inside dat basin wey e carry for head so... hmm, na once everybody mind go just dey

😂😂

😂😂😂😂😂

😂😂

Won’t lie, shit looks fun asf🐦

All this crowd, all this effort for one thief?? Na wah 😅.

And na my guy do the video yesterday for Edda afikpo south 😂

@MR__sulaiman2 lol 😂

Make dem just leave the guy make he dey go😂😂😂

How you wan take run for this settings 😂

@Ozonicman 🤣

😂😂 see performance

Boys will be boys

Nawa oh 😂😹

Is he in charge??? Cos he seem like a drill instructor

Is that machete that is in that basin?? Na God save them sha
Related Videos
i stood on skis for the very first time in my life on saturday lmao
salute
10,907 views • 6 months ago
