Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
My gee for life 😂😂
531,701 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
39 Kommentare

lol, bro to bro😂😂😂

She’s not having it😂

That's the way to protest 😂

Simple and effective 😂

At this point I felt bad for her😂

Bro to bro 😂

Na the only thing wey we want be that abeg give us. If we get overdose self we fit enter kitchen cook that food or no cooking that day self. Make we eat out

@addotwista This is me but i do more than that..i will be quiet before and after returning from work..and even sleep if you don’t remove clothes for me or sleep nak*d

@addotwista Life no hard

Both of us na senior man now oo...Make I dey accord your respect give you because na equality now

Me when my babe dey do anyhow n me i no go send am money at all make she ask the fool she dey give attention That her broke smelly ass

Ahh

Once ur boyfriend start to dy call u bro, u better just leave that relationship cos u have fucked up

Me and you na Bro, you wan come seat down for my leg? Why na, you wan make me Gay? 😏

Honestly is not funny majority of wives are guilty of this, thank God for the side chicks😂 i don’t mean any harm oo

Omo na proper G with those shoulders

When you let her know she won't deny you again

He no ask weather (s)he go play ps4 😂

I fit carry on like this for one month o! 😂, na bj fit resolve this matter the way dey guy serious reach😁

We the MEN in the planet are highly proud of you BRO🙌🤝🤜🤛

We are so wired differently. We just are. Women who fail to get it, were likely not all that attracted in the first place.

That how we should treat ladies who say you are like a bro to me Yes you are now a bro also🤣

no be lie jare

Wetin be this 😭

This is so real 😂

E dun be 😂

Her shape. I see why some Nigerians get bbl

He nor want wahala

Gee ke? Oga come climb bed first.

Bro to bro 😂😂

The girl didn’t believe her eyes 😂

After they do the thing they will be pretending top care about u Leave the guy alone let him be Which one be babe how fa, what is going on

🤣🤣🤣🤣🤣

She get luck say he still dey call am "bro". If na me, na "blood" or "eje mi" I go call her

She doesn't want to be a bro 😏

@HotepJesus #griftbag

Bro to bro.. as senior man whey she bi 😂😂

Lmao 😂 Before nko, since she turned me down that means she's my fellow guy of course

Bro to bro 😹
