Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

MY GLACIER GIRL🥹❤️

41,903 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля MENA III💋
MENA III💋2 месяцев назад

Your glacier girl no get yash💔

Фото профиля 5STAR💈
5STAR💈2 месяцев назад

lol

Фото профиля Ademola ❗️
Ademola ❗️2 месяцев назад

You Dey use under age do glacier girl .

Фото профиля 5STAR💈
5STAR💈2 месяцев назад

Girl wey dey 300L na underage?🤦‍♂️

Фото профиля Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬2 месяцев назад

That babe no like you at all. She was holding back a lot and her vibe felt forced especially when you wanted to touch her.

Фото профиля Respectfully Johnnily
Respectfully Johnnily2 месяцев назад

Una no do rehearsal before the video 😂😂why she shenk you like that at the end

Фото профиля B.Verse
B.Verse2 месяцев назад

Baba who be that really 🥲

Фото профиля ✞𝔾✞
✞𝔾✞2 месяцев назад

Shey na engineering department the girl dey😂😂

Фото профиля Delight 📈📊
Delight 📈📊2 месяцев назад

Person talk say she dey engineering department 😭😂😂

Фото профиля BigDre
BigDre2 месяцев назад

If sojo catch two of Una. Couples blows 👊🏾

Фото профиля Riel'
Riel'2 месяцев назад

I no understand, the girl dey ashamed of you or what?

Фото профиля PB kappa
PB kappa2 месяцев назад

You force am do the video

Фото профиля skyboi77
skyboi772 месяцев назад

Omo who be this guy 😂 bro stop this fooling

Фото профиля wale
wale2 месяцев назад

💔she yenk u

Фото профиля Tobi🎭
Tobi🎭2 месяцев назад

imbeciles

Фото профиля smurxx
smurxx2 месяцев назад

You watch this video before you post am so??

Фото профиля Captain onfire 💨
Captain onfire 💨2 месяцев назад

Wétin be this

Фото профиля 7th STREET Girl🫰
7th STREET Girl🫰2 месяцев назад

Hope say no be your babe? Cause the girl no love you one bit o😂

Фото профиля Daniel☆🌴
Daniel☆🌴2 месяцев назад

This Glacier girl no sabi work

Фото профиля last card
last card2 месяцев назад

This guy go dense small

Фото профиля notyourRegularloner
notyourRegularloner2 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣you too mumu !

Фото профиля Nita
Nita2 месяцев назад

Don’t carry her jare 😒😅

Фото профиля TIFE
TIFE2 месяцев назад

Wear your camo come barrack I wan check something

Фото профиля Winner Wonder
Winner Wonder2 месяцев назад

Omo make una dey get agreement before doing video shuuuu

Фото профиля The Professor 🎭
The Professor 🎭2 месяцев назад

Mumu u no even do kobilou emote

Фото профиля Boi_Blacc
Boi_Blacc2 месяцев назад

Na like this peller and jarvis start their live story

Фото профиля kiro
kiro2 месяцев назад

See as she dey ignore you

Фото профиля Lati
Lati2 месяцев назад

No carry me😂

Фото профиля Big Deem✨
Big Deem✨2 месяцев назад

Identify yourself

Фото профиля Prosper
Prosper2 месяцев назад

Minor

Фото профиля Kentrelあ🏁
Kentrelあ🏁2 месяцев назад

You wan miss world cup?

Фото профиля SOLID 🥷🏽
SOLID 🥷🏽2 месяцев назад

You no pay her ? Which one be don’t carry me

Фото профиля Peterx
Peterx2 месяцев назад

Enjoy 😋

Фото профиля Darasimi 🌟 🌺
Darasimi 🌟 🌺2 месяцев назад

Enjoyment wan destroy you this period 😂… enjoy my guy you sef dun try.

Фото профиля Ale Oluwa
Ale Oluwa2 месяцев назад

Make soldier just pass this setting 😂

Фото профиля little Spark
little Spark2 месяцев назад

E sure me u no go marry dis girl... She for fund 😏

Похожие видео