Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
MY GLACIER GIRL🥹❤️
41,903 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
36 Kommentare

Your glacier girl no get yash💔

lol

You Dey use under age do glacier girl .

Girl wey dey 300L na underage?🤦♂️

That babe no like you at all. She was holding back a lot and her vibe felt forced especially when you wanted to touch her.

Una no do rehearsal before the video 😂😂why she shenk you like that at the end

Baba who be that really 🥲

Shey na engineering department the girl dey😂😂

Person talk say she dey engineering department 😭😂😂

If sojo catch two of Una. Couples blows 👊🏾

I no understand, the girl dey ashamed of you or what?

You force am do the video

Omo who be this guy 😂 bro stop this fooling

💔she yenk u

imbeciles

You watch this video before you post am so??

Wétin be this

Hope say no be your babe? Cause the girl no love you one bit o😂

This Glacier girl no sabi work

This guy go dense small

🤣🤣🤣🤣you too mumu !

Don’t carry her jare 😒😅

Wear your camo come barrack I wan check something

Omo make una dey get agreement before doing video shuuuu

Mumu u no even do kobilou emote

Na like this peller and jarvis start their live story

See as she dey ignore you

No carry me😂

Identify yourself

Minor

You wan miss world cup?

You no pay her ? Which one be don’t carry me

Enjoy 😋

Enjoyment wan destroy you this period 😂… enjoy my guy you sef dun try.

Make soldier just pass this setting 😂

E sure me u no go marry dis girl... She for fund 😏
