Loading video...
Video Failed to Load
My guyyyyyy 🤣🤣🤣🤣
56,075 views • 27 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

Where my own bucket of chicken baby ?

You no Dey on duty with us na

My own duty different 🙂↔️🙂↔️🙂↔️

Enjoy

How much be this KFC chicken self I just d see am fur dream 😜

Enjoying the works of your labour Happy for you chief❤️

E big o 😂😂😂

Happiness wan finish the guy😂😂😂😂 God bless you my chairman

You no drop my own ooo 😂 as I no see KFC make I see chicken republic

😂😂😂❤️❤️❤️🙏🏻

This one just come de hungry me like this .😔

Soft life

Ehya he said only me?🥰🥰 so soothing to watch

Una don kill them for white party na 😂😂 na to Dey lick hands remain 👏👏

God abeg, let me be as happy as these men .

Biggest Jason

You too get vibes aswr

Baba said for me???

See happiness

Awww, obi nwa nne , where my own dey chidi 🙈🙈🙈🙈🙈🙈

Make me too take one

Biggest 😌 That other driver wey run go just dey cry😂😂

Kfc truly don cost walia

lol 😂

See the happiness for the guy face… being nice is so comforting

He said: only me 😆

See as you dey spread joy ❤️

Come pay tithe

Which position Dey available?

he was surprised you they try boss they carry everybody along

Position Me boss make I dey do one work for you 🤲🤲🤲🤲🤲

E big ooo make he reach my side too

God bless u sir

Where ur own Dey?

You’re a good person. God bless you more 🫶🏾
