Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

My guyyyyyy 🤣🤣🤣🤣

56,075 Aufrufe • vor 28 Tagen •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von ELLA🤍🖤🫵🏽🫵🏽
ELLA🤍🖤🫵🏽🫵🏽vor 28 Tagen

Where my own bucket of chicken baby ?

Profilbild von jason
jasonvor 28 Tagen

You no Dey on duty with us na

Profilbild von ELLA🤍🖤🫵🏽🫵🏽
ELLA🤍🖤🫵🏽🫵🏽vor 28 Tagen

My own duty different 🙂‍↔️🙂‍↔️🙂‍↔️

Profilbild von Empress_Tee❤️💕💛🍷
Empress_Tee❤️💕💛🍷vor 28 Tagen

Enjoy

Profilbild von Mark Writes Daily ✍️📝
Mark Writes Daily ✍️📝vor 28 Tagen

How much be this KFC chicken self I just d see am fur dream 😜

Profilbild von FAVOUREDBYGOD
FAVOUREDBYGODvor 28 Tagen

Enjoying the works of your labour Happy for you chief❤️

Profilbild von Frosh Legacy
Frosh Legacyvor 28 Tagen

E big o 😂😂😂

Profilbild von Azubuike
Azubuikevor 28 Tagen

Happiness wan finish the guy😂😂😂😂 God bless you my chairman

Profilbild von Milestone(S.A)
Milestone(S.A)vor 28 Tagen

You no drop my own ooo 😂 as I no see KFC make I see chicken republic

Profilbild von фффDenhoффф
фффDenhoфффvor 28 Tagen

😂😂😂❤️❤️❤️🙏🏻

Profilbild von VETROXTRADE
VETROXTRADEvor 28 Tagen

This one just come de hungry me like this .😔

Profilbild von ✝️GOD FAV ❤️🥰✝️🧠
✝️GOD FAV ❤️🥰✝️🧠vor 28 Tagen

Soft life

Profilbild von Ifeoluwa
Ifeoluwavor 27 Tagen

Ehya he said only me?🥰🥰 so soothing to watch

Profilbild von sensiagentonyeka
sensiagentonyekavor 28 Tagen

Una don kill them for white party na 😂😂 na to Dey lick hands remain 👏👏

Profilbild von on god
on godvor 28 Tagen

God abeg, let me be as happy as these men .

Profilbild von Mohammed
Mohammedvor 28 Tagen

Biggest Jason

Profilbild von CryptoSammy(✧ᴗ✧)
CryptoSammy(✧ᴗ✧)vor 28 Tagen

You too get vibes aswr

Profilbild von Merlin🗽🧛
Merlin🗽🧛vor 28 Tagen

Baba said for me???

Profilbild von Big Khay
Big Khayvor 28 Tagen

See happiness

Profilbild von Anny Chuks
Anny Chuksvor 28 Tagen

Awww, obi nwa nne , where my own dey chidi 🙈🙈🙈🙈🙈🙈

Profilbild von Ejike
Ejikevor 28 Tagen

Make me too take one

Profilbild von FRESH TIPS GAMES
FRESH TIPS GAMESvor 28 Tagen

Biggest 😌 That other driver wey run go just dey cry😂😂

Profilbild von Everybody hates X🦅
Everybody hates X🦅vor 28 Tagen

Kfc truly don cost walia

Profilbild von THIRTYONETEN🇳🇬
THIRTYONETEN🇳🇬vor 28 Tagen

lol 😂

Profilbild von smackozm
smackozmvor 27 Tagen

See the happiness for the guy face… being nice is so comforting

Profilbild von Ifyyy▫️
Ifyyy▫️vor 28 Tagen

He said: only me 😆

Profilbild von HAPPY PLUG 🔌 ❤️
HAPPY PLUG 🔌 ❤️vor 28 Tagen

See as you dey spread joy ❤️

Profilbild von dannny
dannnyvor 28 Tagen

Come pay tithe

Profilbild von Nardo Milson
Nardo Milsonvor 27 Tagen

Which position Dey available?

Profilbild von ISREAL AMIGO
ISREAL AMIGOvor 28 Tagen

he was surprised you they try boss they carry everybody along

Profilbild von BIG P
BIG Pvor 27 Tagen

Position Me boss make I dey do one work for you 🤲🤲🤲🤲🤲

Profilbild von OyinadeAura
OyinadeAuravor 28 Tagen

E big ooo make he reach my side too

Profilbild von ebee
ebeevor 27 Tagen

God bless u sir

Profilbild von Adedamolaartt❤️❤️
Adedamolaartt❤️❤️vor 27 Tagen

Where ur own Dey?

Profilbild von Dapo
Dapovor 27 Tagen

You’re a good person. God bless you more 🫶🏾

Ähnliche Videos