正在加载视频...
视频加载失败
My man 😂❤️
539,536 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

This guy too fly

Ago lie for yoh 🤭

GOD knows everyone almost everyone is happy for this guy fr ❤️😩

Kolu in the f’ chat

Kolu Jackson, Michael's hidden son 😂

Bro is living and enjoying the lifestyle

My man 😂❤️

@euroskid3 ❤️🙌🏾

Those kids go think sey dem be mate 😂

🤣🤣

Kolu the motion k!ller 😂😂😂

Kolu get mad steeze fr

Kolu get talent to Dey music video, movies, even for special shows and occasions.. Talent na water 😹🤣

Kolu Jackson the lost son of Michael Jackson.

This is the full video 🔥

Koku use style get swag ooo🤣🤣🤣

Ws in the fucking yansh 😂😂😂

W kolu in the fucking yantch 😂❤️

Omo i remember something now e no go better for portable

W kolu🔥🥂

This one na Kolu Jackson😂

I be his fan oo😂

Kolu don kolomental o 😂😂

I like this kolu guy, you can tell he has a lot to offer inside him, and actually wants to do his own thing from carter

The new Michael Jackson 😂😂

kolu say make we do am what again ehnn😭😭🤣🤣🤣

W’s in the f*cking chat

Kolu don come this life before nobody fit tell me anything 😂

Nah.. this guy know ball

See as shokoto nearly fall, he use steeze control am 😂

New Age Micheal Jackson,Filè fuñ kolu jaree🔥🙌🏿

Kolu burst my epon

You just know a born star when you see one

Joy giver 😂

Haaa Ori buruku yen 😅
