Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
My most underwhelming World Cup 2026 XI 
59,261 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Lamine Yamal should be there replacing VALVADE but I understand sentiments..

Come out with your full chest and say team of the weak and stop going around the corners😂💔

When it matters the most. Just spot the fraud😂😂

Oga,you just dey pour spit put Gabriel wey get assist,but skip your Yamal wey manage to get only one goal in the whole tournament.If no be Merino and Rodri,Spain for don pack go house since. how many minute Neymar play,you just dey find attention

Kombo can only rage bait people wey too emotional 😂 Every sensible person won't take him seriously Cause tf is "underwhelming XI" ???😭 You don try everything to push agenda...nothing for you 😭😭😂😂 Get a life bro Season would soon start😂 Focus on Barcelona

This man Dey craze?

50 videos already Omo this World Cup lost really pain you uncle kombo omo take heart 😂😂😂 omo just drink water rest abeg any time I refresh my twitter I most see ur video rest senior man abeg rest 😂😂😂💔

Ronaldo shaaa ball pass you useless Yamal ooo with just 1 tap in a whole World Cup 🤣🤣

You’re dumb to add Neymar here , one goal and 3 chances created in less than 65 mins

Ronaldo with 3 goals in 5 games dey there, but Yamal with 1 goal in 8 games no dey 🤣. Bleaching don dey affect your brain too

This guy get sense like normally the video Na because of Ronaldo he talk about it so now let agree say them no perform where is raphinha?

ARE YOU AWARE THAT IF YOU ADD BOTH ALVAREZ AND LAUTATO GOALS, IT'S SAME AS CR7? NOTHING ANYBODY WAN TELL ME THIS GUY IS IN DEEP PAIN AND BITTERNESS.,🤣🤣🤣🤣

Arsenal defender Gabi to me I won’t blame him much due to matches he played before going into the Tournament same goes to Saliba…even Saliba was solid so to me personally Gabi name shd be out lol

This guy can’t breathe without Ronaldo, can he?

Where’s pedri?

Where is Pedri?😂

Toni Kroos is a more decorated player both internationally and club wise than Lionel Messi 💯

This Kombo man no get since aswer I just know that U just want engagement and I will help you do that U are a big fool how can U expect a 41 old player to perform when Bruno didn't give any important pass U be mumu ooo aswer to God who makes heaven and earth

Anything to get his name or attention

Swrs

Real Madrid are monitoring the situation of Ferran Torres at Barcelona and ready to take advantage of the situation in the coming days

Nor worry, use ur time well to take cash out this shit, ur time on this app will soon be over. We will be here to laff u. I nor know say the bleach wey u Dey use still Dey wash ur brain. Old fool

Tinubu must go... Just look at what he has reduce kombo to 😭😭😭

Lamine yamal should be up there, but your biased and sentimental ass won't accept it

I want to challenge u that don’t talk about Ronaldo for 6month and see ur impressions decrease Ronaldo put food on ur table, argue this

Kombo you really don’t know ball 🤯Ronaldo ? You must be kidding me, a 41 years old man with 3 goals ? lol 😂 bruhh go get yourself a job man 2 World Cup man of the match ? And you say he didn’t perform ? You’re delusional brother

So you believe Ronaldo go do anything for World Cup 😂😂 Ronaldo if to say dem fit bet ham say he go drop stinker I go don play ham😂

So disappointed in them all

🩵🇪🇸

Guy you don bleach your brain too. 🤣See your knuckles Chaii.

Yamal not here ? Honestly bro I don't know what to think of you anymore

Wht abt lamine yamal

Lamine Yamal delivered as expected right? 🤣🤣🤣 Na why them dey call you Otele be this so

Na now I know say you dull too much, 41 years old scored 3 goals and the highest for his country and you open your mouth the say underwhelmed, wetin you been the expect, he has more goals than all your attackers that went to the world cup combined






