Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

My preferred lineup today against como

16,385 просмотров • 18 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля H E N R Y⚡️
H E N R Y⚡️18 дней назад

Yoro and heaven is not available bro

Фото профиля ༒SAINT༒
༒SAINT༒18 дней назад

Is it that you all have selective memory of you just want to fool around yoro was sent of against Atletico de Madrid how is he suppose to be in the line up

Фото профиля 𝔹𝕀𝔾 𝔹𝔼ℕ
𝔹𝕀𝔾 𝔹𝔼ℕ18 дней назад

Yoro get Red card Ben.

Фото профиля Ayo🙂❤️
Ayo🙂❤️18 дней назад

Baba na baleba Tielemans Bruno for that mid or else we no fit win

Фото профиля White Bherry
White Bherry18 дней назад

You go give your preferred lineup, Carrick go bring him useless lineup 😂😂

Фото профиля ✞
✞18 дней назад

And una be content creators Una no dey do research Yoro dey suspended

Фото профиля Chukwuebuka Odoh
Chukwuebuka Odoh17 дней назад

i no know where this guy the get in information e no know say yoro and heaven no travel

Фото профиля LHAJA FOOTBALL TALK
LHAJA FOOTBALL TALK18 дней назад

This is the formation carrick keep playing for us now

Фото профиля Ogbonayaa
Ogbonayaa18 дней назад

God abeg make Carrick try win today😩 i don tire for coach sacking

Фото профиля Bright Ogbonna
Bright Ogbonna18 дней назад

Yoro the one way get red card or blue card

Фото профиля Official_man_like_Ray
Official_man_like_Ray17 дней назад

After I watch PSG match yesterday I just no dey in the mood to watch this my mumu team play!!!! Honestly

Фото профиля kokofernando
kokofernando18 дней назад

Theres no Yoro, there is no Heaven. U dont have team update my man

Фото профиля Akaba Wa
Akaba Wa17 дней назад

U be mumu na wetin i just get to tell u be this… na this line up u wan carry win match yeye utd fan

Фото профиля Black Dolph🐺 🇳🇬
Black Dolph🐺 🇳🇬18 дней назад

We go lose no worry

Фото профиля VI_studios 🦅
VI_studios 🦅17 дней назад

You always look sad bro 😀

Фото профиля Ola this Ola that
Ola this Ola that18 дней назад

Yoro dey on red Heaven no dey available too😂😂

Фото профиля Chinedu
Chinedu18 дней назад

Wetin go make Man U no win this match with this line up 😒

Фото профиля Real United
Real United17 дней назад

For leny wey get red card for our last match???

Фото профиля Shekari!!
Shekari!!17 дней назад

Yoro is suspended for today

Фото профиля TripleCee
TripleCee18 дней назад

It’s like Una no dey follow news. First of Yoro is suspended red card against Altheletic Madrid remember??? Heaven is injured

Фото профиля Har lex
Har lex18 дней назад

Yoro get red card

Фото профиля Lupo Nero 🔴⚫️
Lupo Nero 🔴⚫️18 дней назад

U go do ur own carrick go whine you

Фото профиля silas
silas17 дней назад

York collect red card last match

Фото профиля K-prime
K-prime17 дней назад

Yoro wey them give red card

Фото профиля VikkyTomTom
VikkyTomTom18 дней назад

Yoro… How? He’s on a Red card. And Heaven is ill. Always watch the team news befire choosing your XL 🙏🏼

Фото профиля 😂🤣😅
😂🤣😅17 дней назад

Our uncle go still squeeze Bruno 😭

Фото профиля Okechukwu Henry
Okechukwu Henry18 дней назад

Ayden heaven is ill

Фото профиля Har lex
Har lex18 дней назад

Heavens no dey boss💔

Фото профиля RahmannDaGreat
RahmannDaGreat18 дней назад

Simple

Фото профиля UtdKelvXI
UtdKelvXI18 дней назад

Agreed

Фото профиля Abolarinwa Kazeem Alao
Abolarinwa Kazeem Alao17 дней назад

𝑻𝒉𝒊𝒔 𝒈𝒖𝒚 𝒔𝒆𝒇 𝒏𝒐 𝒅𝒆𝒚 𝒖𝒑𝒅𝒂𝒕𝒆𝒅, 𝒖𝒏𝒂 𝒋𝒖𝒔𝒕 𝒅𝒆𝒚 𝒅𝒐 𝒓𝒖𝒃𝒃𝒊𝒔𝒉. 𝑰𝒎𝒂𝒈𝒊𝒏𝒆 𝒍𝒊𝒏𝒆𝒖𝒑

Фото профиля Sportfx
Sportfx18 дней назад

Very good aside from Dalot

Фото профиля Mr Kracken
Mr Kracken18 дней назад

As you do your preferred line up finish, Carrick go still do wetin dey him mind. Bruno go still play wing today

Фото профиля raymondnexmufc
raymondnexmufc18 дней назад

Yoro and heaven are not available.

Похожие видео