正在加载视频...
视频加载失败
My son will become the next Lamine Yamal. 🥹❤️
29,606 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
23 条评论

That's if you no born for Seun oooo 😭

I no fit. The werey no get good genes.

You and your pikin go warm fufu

Na still original content join Elon you see wetin you cause

When you become content creator?

Football money pass all these work career 😂

So you no want make your son be next Seun or Abazz

I pray so

Yamal mama no chop fufu o jsyk

I hope one day Ruth is gonna start replying her comments 😂 She go too cry even if she try to read these comments 😂

Werey de play 😹

That’s if he comes from my epon

Famine yamal of fufu

Yamal of Lagos

If only fufu will allow him

Yamal of ikorodu

You don dey fine oo Who’s responsible

Why Ruth come Dey fine like dis for my eyes 👀 Lord Jesus what is happening to me 🤔

Ruth!!!

Ok dey Play😂

If na fufu be ball be that

Wetin do Ronaldo

Marry first before U go dey talk
