Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
My view this morning, and it's not even funny.
53,744 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

That guy never expected these kind attacks , e shock am

You see that guy wey Dey shout Jesus, that guy na pure devil 😂😂😂

And somebody's job their is just to shout Jesus on top someone else blow

I like that punch wey he give am, why you go slap person like that?

Why you come dey shout Jesus like siren?

Omo this is so satisfying to watch. You Dey slap your fellow man you Dey mad!!

No dey hard to hear "onye gba oso mma ya" for this kind settings. And the guy will collect more ikpitim

That guy na bad guy e fess comot eye that one lose guard e give am the first blow 😁

Long sleeve is on the wrong career path. He should be a boxer!

Ofu ara ofu ebu😭😂

The first two blows from the second guy is very satisfying. The joy that comes with hitting the target in a fight like this >>>>>

The funny thing be say union go still fine them.

Pink top thinks he could just sucker slap purple & continue like that, purple landed at least 2 solid.

Cameraman delivered ✔️💯 Daalu rinne I enjoyed it

E no dey hard Igbo man to start to throw punch,why de guy first hit am like that

That punch was so satisfying seriously.

Never start what you cannot finish

Na this guy way Dey shout Jesus cause this fight nothing you one tell me

I hate people who sucker punch. As them return each hit by to replies, he blood cold Abi e nor cold. Mugu

Camera man Dey muzz me.. Jesus! 😭😭😭😂😂😂

I like as the guy give am to him wotoporously

okwa ina Wen Ti e ... shey you dey snap am 😂😂😂

Make una leave them na

The way that guy tmdeu shout JESUS Dey make temper rise ooo😂😂😂

Omo that last left hook seriously shock the orange guy 😂

Na the commentary dey off me 😂😂😂

I gast watch the video again to know that guy shout Jesus like that cause I no even the last punch at first 😭 😂💔

All these mfs with a violent confrontation spirits. Nice this one didn't get away "unscathed" 😂

Hope say he later meet dentist because wtf was that bomb on his jaw 😭

Udo adirozi

Shout out to that guy on purple shirt. God bless him

wtn be issue na

This was fierce!.
