正在加载视频...
视频加载失败
My wordplay is a metaphor
22,405 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)
34 条评论

Make I go do Spotify premium abeg, make dem no go mistakenly play am for advert

when you ready drop am abeg block me

You go buy that facebook seh 😂😂😭

Omo you need collabs o bro

Drop gbedu

Soon

Active 🥳

Pele, literature teacher.😂😂😂 No go find work.

This one just Dey vex me if to say na so OBO take sing he for no blow

Guy come make I teach you how to barb 😂😂😂

Guy give up

OSHA

Mad jam

U no Dey feature person?

You sabi na

Love you osha daddy❤️

♥️♥️

Your music na comedy . E just dey me laugh 😂

Keep going king, lyta got nothing on you 🫵👀

Pawon🔥🔥🔥🔥🔥🔥

When are you dropping my prayer for you really worked kudos to this track….

Very soon

Fido you’re going somewhere believe me

You never give up ?

No worry nothing do you ❤️

You wey go soon Fran like Mr benson omo ologo no worry be remain small

My jam Oni kama finger 🌚

E never late to learn celeb

CDM camavinga in the center gan🔥🔥🔥 oni kama finger in the center gan.. In my penthouse, Like a pentagon Otipe ti mosun le,mo ti pen ta gan Puff pass, puff pass in my G- wagon My world play issa metaphor🔥🔥 haha. Otilor far i don mental gan

Una wan injure us with trash music

Ur music na comedy I dey laff you gaaaaaaan oo

Gbedu 🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Tia Gbedu slap 🔥

I remember 2024 Fido, what now went wrong 😔
