Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
N1.2M for the two
52 Yorum

Sold out! ✅💥

Who says I won't go into ranching when I return back to Nigeria. May Allah spare our lives...Ameen

Wait what? 1.2 for the two of them or 1.2 for each of them?

Can it be delivered to the east ?

Yes

Are you serious I need the 2

Message Kayaba Farms on WhatsApp.

@flourishbidex What about goat sir

@flourishbidex We do all livestock

Send 4, let's talk address

Sold out

Will you deliver to lagos

Yes

You rustle them?

Run oooo

No

With small police case 🤔🤔😆😆😆

No

Y dem won sell am for that price ?

Na pricing

So cheap!

Shey u go add 1 goat as Jara

Hope police case no dey involve?

Big fat lie.... I just left one of the biggest cattle market and nobody will sell that them cattles at that price for 2.

Lol... Trust me and see wonders.

No be only Trust

Na u know wetin u de talk sha. The two sold out!

Give me location.... I still dey NE, I go turn up.

@GidiDanAuta Na wetin carry me enter NE for the past 18 days and I know how much I don spend on each purchase. If e sure for am, make him give me location, I go go....

@OzedLamani Follow who knows road, no be to just enter road 😂

White cows are more expensive than this type of brown cows

I want. Where are you based?

You go explain where una bury the owner ó... ☺️😂🤣

Not bad at all

Big lie

For real?

You thief them abi

Idan ka kai wannan Ikko kowanne daya yafi 1m

Where???????

Na prank ba?

Big scam

No! No scam zone. Stop that

Okay but you were joking right?

This is my business

No way.

Location please

Yobe

You mean 600k each?

900k with abeg

Location?

Which market please?

Wow, I just dey pray one day my dream come through... This business I go call on U 💯🙌🙌


