正在加载视频...
视频加载失败
Na bad boy anthem o
35 条评论

Nothing burst for ur wrist. Na yanch burst

So u sabi sing like dis na him u wan make infection take ur life early, bobo yi shey u no fulfill destiny ni

I no know say you day sing 😂 like this before oh

I don’t really like you, but I have to admit you know how to sing, ajeh. Just stay consistent, and you’ll reach the top. You have lyrics in your mouth.”

Hope say you don treat that infection my bro

Bro we thank God for your life oo 🤣😂

Ivana cool down nearly wan finish your life, you get luck

So u get infectious talent😏

That guy Dey force the vibe gag

Oya i don dey stream am the song tap no lie

They want love Abi they want put pipe for your yansh? 😂

They sha burst where they see

Change ur name to piper u go blow

Omo this infection just bring out the best in u

So you sabi sing like this na u Dey carry woman for head and you Dey losegard your music career. As a young man hustling leave these women dem no go fit give you that life wey you want.

Why is this guy trending ?

Guy Dey reply for comment sections

this one enter o

This guy sabi sing no cap

👍

Break up Dey bring out talent ooh 😅

I no fit look you the same again

That Yanch dem burst come open your vocal cords ooo bravo💯💯💯💯💯

Fire

But, you good oh bro. Jokes apart

Bad boy from starting

See as this one stiff like free vpn Just Dey force swag

You bad!!

1. iPhone 17 Pro Max 512gb eSIM only 2. iPhone 17 Pro 256gb Physical+eSIM 1.480m naira each

Dem say na infection discovered his talent more infection in the future brr That thick one like HIV wey go blow yur talent to the whole world patapatas

burstttt

You don heal bro ?

Ivana baba don discover talent

🔥🔥🔥

Hmmm
相关视频
Sensitive content
Peller na bad boy 😳🙆🏽♂️
Classic Media
104,374 次观看 • 9 个月前
Sensitive content
Young boy bia anthem 🙏
Mr.Blay
75,054 次观看 • 1 年前
