Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na by force to bark? 😂
36,446 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
9 Yorum

D.S.O1 ay önce
Maybe he no pay the owner complete na make the owner conmot waytin dey make the Dog dey bark

BIG BAG 💼 🏦1 ay önce
The dog na deaf and dumb 🤣🤣🤣

Olamii1 ay önce
Maybe the dog never Chop who knows?

L͓̽i͓̽v͓̽i͓̽n͓̽g͓̽t͓̽h͓̽i͓̽n͓̽g͓̽💰🌍🕊1 ay önce
Nah by force to bark😅

Olex1 ay önce
😂😂 I tire ohh

black man❤️🦅1 ay önce
😫

_VERYWICKEDMAN🇳🇬1 ay önce
Play this sound for her. She go learn fast and she go Dey active

PATRICK.com1 ay önce
Teach am how to bark, My dog no bark until I buy extra two dogs , as the others the bark him self learn , E Dey like pikin wey them born and you the hear you talk e go one talk too, them them teach some dogs wey no fit bark

EDISON30BG1 ay önce
Our kind of dog wen nor dey bark
