Loading video...
Video Failed to Load
Na dat Lagos life game make me remember say this game still Dey 😭😂
16 Comments

OJ3 days ago
So Una no fit allow one person shine ??? Ffs

CALLJOHN 💯🤏3 days ago
"I go soon buy laptop cause I go dae bomb too"

Bratwithnojob3 days ago
Literally the best simulation game

Zicoboy2 days ago
Real

K_Labai2 days ago
Ahh... Avakin Life... I wonder if Lagos life would ever catch up...

Zicoboy2 days ago
I wish Lagos life Dey like dat guyy 😭🙏🏼

️jae3 days ago
Avakin Life. Top game.

Zicoboy2 days ago
Underrated asf

the visionary! 🗿3 days ago
Avakin😭😭 Make I download am again

Zicoboy2 days ago
Guyyy things don change 😭😂

the visionary! 🗿2 days ago
Omo, I no even sabi wetin I dey do😭😂

Ⓜ️'💲3 days ago
Avakin life broo

FYR3L 🧃3 days ago
I forget my own pass

Zicoboy2 days ago
Same 😂

Fw baboon3 days ago
na trueeee

1/1🦑2 days ago
I remember this game when I go invite girl come my house she go comot cloth 😭
