正在加载视频...

视频加载失败

Na Dele go later wound Woli Agba😂😂😂

47,418 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

JEERI 的头像
JEERI6 个月前

None still ever touch this one 😂😂😂😂😂😂

lobaloba 的头像
lobaloba6 个月前

that guy that broke bottle, he’s so underrated in the woli agba crew 😂

🧘‍♀️🧘‍♀️Omoge Adesewa ✨✨ 的头像
🧘‍♀️🧘‍♀️Omoge Adesewa ✨✨6 个月前

Imagine 😆 😆 😆 Is this what Jesus did that time.. mofekindabi jesu ninu iwa Pele, but e reach to carry cross now, baba pick dey fear

Ayanfe 的头像
Ayanfe6 个月前

😂😂😂

lifeofbrowny 的头像
lifeofbrowny6 个月前

As I hear "Update E surround e" I don already know say Dele wan do woli ijamba 🤣🤣🤣🤣🤣

italawa⚡ 的头像
italawa⚡6 个月前

Dele is after woli's life🤣🤣🤣🤣 He said "mo fe dabi Jesu" and not Jesu.

Gemini 的头像
Gemini6 个月前

Ki lo n shey man yii😂😂

Ayanfe 的头像
Ayanfe6 个月前

😂😂😂

Hon. Jesugbemi 的头像
Hon. Jesugbemi6 个月前

Dele wan kpai Jesu

NAKEL NZOVGVBA 的头像
NAKEL NZOVGVBA6 个月前

Nothing u wan tell me dis dele nah cultist

Fortune 🇳🇬 的头像
Fortune 🇳🇬6 个月前

That guy na werey 😂😂😂

Adeleke Duro$ 🤑 的头像
Adeleke Duro$ 🤑6 个月前

"àgé máwó." As how nah 😂

AGADA CHRIS™🕊 的头像
AGADA CHRIS™🕊6 个月前

Omo Ibo, my favourites guy!

Calmmil 的头像
Calmmil6 个月前

😂

sholex 的头像
sholex6 个月前

No kill me nah 🤣 😂 🤣 😂 😆

Abiodun Daniel @Spurprotocol 的头像
Abiodun Daniel @Spurprotocol6 个月前

Mat 7:6 Message "Don't be flip with the sacred. Banter and silliness give no honor to God. Don't reduce holy mysteries to slogans. In trying to be relevant, you're only being cute and inviting sacrilege.

Mr Elñino | Design | Research 的头像
Mr Elñino | Design | Research6 个月前

Agemawo ke?😭😭😭😂😂😂

Senior Boy 的头像
Senior Boy6 个月前

Agemawo niye Bawo?😂

Ayo💙🤑🇳🇬 的头像
Ayo💙🤑🇳🇬6 个月前

🤣🤣🤣

KiiKii_Motion(chelsea’s prince) 的头像
KiiKii_Motion(chelsea’s prince)6 个月前

@lincolnbright0 He say na a ge ma wo 🤣🤣🤣

El Bajinotu 的头像
El Bajinotu6 个月前

The guy just wan kill Woli Agba e no get chill 😂💔

R1 💡 的头像
R1 💡6 个月前

Dele na thug lol

MAMAS BOY 的头像
MAMAS BOY6 个月前

Dele wan do Woli Agba wetin no good 😂😂😂

TommyAce🍀 的头像
TommyAce🍀6 个月前

Dele and Woli for ososami that year Ehn 😂

Hormorboy 的头像
Hormorboy6 个月前

Eje tale fe ko😂😂😂

OBO Sport 的头像
OBO Sport6 个月前

Omo daddy jesu get craze o🤣🤣

THE BOY WITH MANY DREAMS🌛 的头像
THE BOY WITH MANY DREAMS🌛6 个月前

@accolade_leo I swear Dele na Judas reincarnation

Dada seyi caleb 的头像
Dada seyi caleb6 个月前

Na who talk “agemawo” for there🤣😂🤣🤣Shay na woli dem wan use do age mawo😂🤣😂

Papichulo was once a Poeboi 的头像
Papichulo was once a Poeboi6 个月前

Agemawo

Capacity 🤬 的头像
Capacity 🤬6 个月前

😂 😂

FEMZY 的头像
FEMZY6 个月前

😂😂😂

Derick Tolu 的头像
Derick Tolu6 个月前

God abeg o 😭 😭 😂😂😂

BaYOu🛑🔰 的头像
BaYOu🛑🔰6 个月前

But them no use break bottle that time na 😂😂

Twitchy 的头像
Twitchy6 个月前

All the Nigerian Jesus for this no wan gree ooo

Rkd_Danakush 的头像
Rkd_Danakush6 个月前

🤣🤣🤣