Loading video...
Video Failed to Load
Na dem dey hot now 😂😂
48,797 views • 3 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

If nah like that dem Dey collect am people no go learn tech again dem go face mechanic work

No be lie😂

@moe4demm Lagos island mechanic 🧑🔧 now 😂

@moe4demm Hot boys 😂

Why dem kor dey parade 😂

Where the third lady come from?

Me sef surprise

it's a mechanic transaction

Funny how mechanics can use customers desperacy to bill them highly

Na mechanics dey hot now

Mechanic dey enjoy this period for Lagos 😂😂😂

Mechanic transaction 😂💔 as how na?

You no lie

🤣🤣🤣

No be lie

Mechanic go whine u

Aje! Na dem dey reign now

Lol

😂😂

Change your tires make your car no dey slide

Both of them no well

😂

Oil Money 😂

No be me to start mechanic work😂😂

No reason am😂

She don price match Benz ke 😂

Nah dem Dey blee like this

Omo no be lie 🤣

Na the season 😂

Mechanic of Lagos😭

It is their season

😂😂😂you no lie.

The last part 😂😂

Come lekki 😂😂😂

This one na Yahoohanic
