Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Na enjoyment full lagos🔥

7,933,927 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

36 Yorum

❤️‍🔥UpgradePrNumber1 🔌 profil fotoğrafı
❤️‍🔥UpgradePrNumber1 🔌2 ay önce

Which enjoyment... 😂 People pretending to be what they aren't to people also pretending to be what they aren't Bunch of humans deceiving themselves,it's so plastic. That enjoyment is a facade,totally overpriced and over hyped.

Nicky💕 profil fotoğrafı
Nicky💕2 ay önce

The first one nah transgender?

osama ✯ profil fotoğrafı
osama ✯2 ay önce

abeg na

Money profil fotoğrafı
Money2 ay önce

See yansh like sign board wey Blord take put VDM face take find trouble

weezy profil fotoğrafı
weezy2 ay önce

Wetin de goes on 😂

Arthur Somadina Edson profil fotoğrafı
Arthur Somadina Edson2 ay önce

Na transgender be this?

sincerely✨rose profil fotoğrafı
sincerely✨rose2 ay önce

That first one nah transgender ?

oxygno2 profil fotoğrafı
oxygno22 ay önce

Omoh that first babe get expiring 6packs?

Akande profil fotoğrafı
Akande2 ay önce

her breast implant don dey turn to abs 😂

El Patron profil fotoğrafı
El Patron2 ay önce

Yansh be like Gorodom, tueh

Bankz of Play ▶️ profil fotoğrafı
Bankz of Play ▶️2 ay önce

Na that guy wey Dey record this i Dey vex with coz why man go Dey talk like this?

Alpha Minerr👾 profil fotoğrafı
Alpha Minerr👾2 ay önce

Wetin dis guy voice dey irritate me anytime i dey hear am ehh🤮🤮

Shh 🤫 profil fotoğrafı
Shh 🤫2 ay önce

Yansh strong like royco Maggie

Abu Abel Nation profil fotoğrafı
Abu Abel Nation2 ay önce

All these ashawo girls just get privilege to enter where normal guys no fit ever enter 😔

KOME profil fotoğrafı
KOME2 ay önce

Fvcking around and spending money unnecessary is what you refer to as enjoyment in lagos 😆 🤣

Obeh profil fotoğrafı
Obeh2 ay önce

See how the first girl body strong like premium VPN

Obiszn profil fotoğrafı
Obiszn2 ay önce

The two warriors of the igwe 😂😂😂😂

'Denike Danjuma profil fotoğrafı
'Denike Danjuma2 ay önce

Because of Idi gigan?

City'n'Dot profil fotoğrafı
City'n'Dot2 ay önce

Na BBL full Lagos. Fixed it for you.

ONYE M BU KAM BU. profil fotoğrafı
ONYE M BU KAM BU.2 ay önce

That first lady on black na man

Timzy Fashion profil fotoğrafı
Timzy Fashion2 ay önce

Na so so fake fake nyash full Lagos. I love my abj babies mehn

Gbemiro profil fotoğrafı
Gbemiro2 ay önce

Fake life and hookup.

Nental profil fotoğrafı
Nental2 ay önce

Good forbid this kind energy and enjoyment😂😆

Sir vic profil fotoğrafı
Sir vic2 ay önce

The kind of thing you people regard as enjoyment in Lagos defines why our country is decaying right in front of our faces

Solomon_Gift profil fotoğrafı
Solomon_Gift2 ay önce

The number thing africa knows how to do extremely well is party

smilyx.x profil fotoğrafı
smilyx.x2 ay önce

You call this enjoyment This is suffering Wtf

BIG MEC🤴 profil fotoğrafı
BIG MEC🤴2 ay önce

God know say if i get money gan gan na import no woman i dislike like this kind Nigeria babes.. Very low foolish babes

SES profil fotoğrafı
SES2 ay önce

The commentary from that paparazzi Dey always muzz me 😂

George Strait profil fotoğrafı
George Strait2 ay önce

Nah man be that 😂😂😂😂

HEAL ALTER GROW TRANSFORM REPAIR profil fotoğrafı
HEAL ALTER GROW TRANSFORM REPAIR2 ay önce

Unah taste dey ground 😭😭😭

ogoniboy🐐 profil fotoğrafı
ogoniboy🐐2 ay önce

Who observe say most of the babes dey Waka while the guys dey come with ride? Anyways, make una follow me biko

Sengachops profil fotoğrafı
Sengachops2 ay önce

Lagos people just dey fuck each other de go 😂 nothing really de there

9ytc⚡ profil fotoğrafı
9ytc⚡2 ay önce

Na man dey talk this rubbish o

softbouy2020 profil fotoğrafı
softbouy20202 ay önce

I never taste bbl yansh before… una wey don try am how e be? 😂

Mr Carter 💸 profil fotoğrafı
Mr Carter 💸2 ay önce

If your car isn’t a recent one from 2020 no near this club and if you carry babe wey no dress well na both of una go dey outside 😂

Skonz🐺 profil fotoğrafı
Skonz🐺2 ay önce

@KINGPAROW2 This disgusting thing is ‘enjoyment’ to you ? Lol

Benzer Videolar