Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Na for here them take burst Habby Fx lip 👄
77,629 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Omo, una don turn every incident to content these days. Na only Nigeria Twitter fit make person shake head like this. 🤦🏽♂️😂

😂😂I hear say e turn am to confra matter

So Habby no savi anything 😄😄🤦♂️😫

Make Una put me and @john322226 for ring I don get am for mind 😑 I no know wetin I do am since wey he no wan gree notice me 😑

Both of them are not in good terms already na 🙄

Omo I knew this shit will be real. Let friends settle beef in this way it’s all love

e go dey fight with Ahmed Abacha son

What was he thinking No be lie , if woman no kill man na money 😭😭😭

Ahmed took it personal 😭

Na from joke better dey fight… 😂

Normal that ref suppose drag habby commot but see watin him do 😂

Is easy to know the richest, just check who the most people support and who they are against in that video

They are very okay, that is why they are fighting 😂

This is what your get when your apprentice don sabi work pass you wey be oga 😂🤣

He mount open we just dey stitch am

Do people box for fun? God forbid

he for don remove am aiii, no be to dey cho cho cho 😂

The guy on shorts who pretended to separate the fight was obviously one sided, holding Ahmed on ground after their unprofessional moves. He's a biased f00l

One of the most unofficial and unserious boxing matches I’ve ever seen.

I'm disappointed… two rich guys cannot afford a proper ring and professionals that will officiate there match, rent a whole arena ,shut it down let people and world enjoy now 🚶

So na audio money una dey show us abi wetin do standard ring wey una no fit go fight there

This man u no Day rest at all. Always attacking

Na abazz I Dey find and my head go catch am one day we no need ref at all 😂

Werey dey follow hausa fight😂😂

child play

since i dey wait make you put ur handwriting 😂

That’s my boy but he boy Dey deal with u badly 😂💔

Traders don leave chart come burst lip for beach. Habby account and lip both collect today.

Both of them na ajebo. They need correct pesin wey go box werey comot from their head

Shame on the Ref for not being professional

Boxing invokes anger You might not even have an issue with the person but the anger just comes then you see yourself trying to hurt the other person

Shame on the Ref for being sentimental.

Person wey dem day deal with say that's my boi 😂 abi nah only me hear am?

Omo the matter long oo

baba think say nah forex 😹


