Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
NA FOR LAGOS DEM BORN US.
33 Yorum

WHICH ONE BE SAY FACE OF HIPHOP DEY INSIDE BATH TUB ?

Dumb music.. tomorrow now, them go parade you for pushing drugs or some illegal thing 🤦🏾♂️

I see big ESS 🔋 🔋

See as everywhere bam. Enjoy ⭐️

No let OD whine you na him mama be him biggest supporter

God whatever @Odumodublvck_ said in his prayers today 🙏

Chairman na naira de UK so

Na for Port Harcourt Dem born me oo 😂

NA FOR ISALE EKO DEM BORN US.

Follow me for more idolo pics

Na for that Lagos man go still make am

Nothing to learn from your music 🎶🎶🎶🤣

Yes o

BIG KALA NO.1 NO ONE BADDER IN HEAVEN AND IN EARTH BLACK SHEEP FOR LIFE BOSS 🍃✨🤲🏽🙌🏾🙌🏾

OD sabi talk

@grok what’s the title of the song

Nah so

Lagos people and confidence, name a better duo 😂

Big Kala

My rapper dun drop another one

Awnnn awesome

Dumb chaotic music, who even enjoys these types of music?

NAH FOR KWARA DEM BORN US

Okay sa

E sharp na

My boss 🙏♥️♥️♥️

How your guys wan tell you truth now🥲

Dubai things..jebel ali

You wae dem born for Abuja

Odumo you guide gann

Account number: 8159335415 Bank name: OPAY OBINNA

Omoh! People dey hear rubbish for this era o Imagine calling this noise a proper music

Lagos na raise una Lagos stress train una 😆
