Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
na games like these Rosenior go use learn and develope himself as a coach. . . #chelsea #arsenal #carabaocup #chelseafans
40,905 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

The Gods of come back don go back to house

I hear say Chelsea defenders go to buy something 😂

Eyyya king of comeback no comeback 🤣😂 Arsenal owns yr mid club anytime anywhere

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂✨✨✨😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

No ramontada ??? chinedu ! Chelsea is small easy club to play against ! Try harder

Nino the Brian is dead 😵 you dea make mouth oya make the mouth make I dea see you fuck chelshit

I think say you talk say una be comeback gods🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Shussssh there now! So you done sabi pass Liam Postinor? The last time you come “all out” to play @Arsenal, how e be for you? How many teams dey come Emirates come play all out? Go check teams wey attempt am. This game just teach una not to talk Cho Cho Cho

Before he finish learning he'll be sacked!!!

I’m tired of Chelshit fans and their stories every time, when last you win Arsenal, I mean we’ve met 3 times this season and all you have to show for it is “Excuses and We played well”, una for come out from the beginning na, una for chop wetin no good!😭🤣🤣🤣🤣

Imagine if you had come out right from the first half; you would have learned. Immediately, you came out at 89+ you conceded, na God save you be that.

RAMONTADA RAMONTADA RAMONTADA

U get luck boss, cuz first half we suppose dey lead 2goals if not for dat mumu Martinelli

your aunty ramota nko? she no come today?

Bro No dy talk about Arsenal again abeg. 😂 Una coach see tactics today e comot glass 😂

This was not the dream 😂 oh Joseph the dreamer, Chelsea go home 😮💨😂

You go cry tire nor worry Shey yoy say you sabi make mouth 🤌❤️😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

I will not let you rest until you respect this colour

Always using Delap and Garnacho as scapegoats for a failed tactical approach. Rather question Why did Rosemary play a back 5???

E sweet

You’re spot on bro👍 I was telling my friend that Arsenal didn’t play anything special tonight, they were just containing Chelsea gameplay whole time The coach go learn, I hope he no learn the hard way cuz when you Dey manager teams like Chelsea and Man U, you no get much time

Arsenal fans let’s follow each other🙏🏾😂

When i mention am here sey Rosemary is not a big match manager, una cry. Maresca is a million times more tactical than this guy but una dey blinded by manager bounce. Now ntor

You opened your mouth but all I hear is blah blah blah blah

😭😭

I love your tears 😭 Chelsea people 😅😅😅. Rice always make an impact in a game where you need caicedo

Werey say he no really pain am😂😂 How far your Sanchez naw See as Havertz clear am

The narrative has changed🤣🤣🤣... double standards. REMOMTADA my foot🤣🤣🤣

Wowww… From god of comeback to student of the good game

The gods of come back don dey drink Kai Kai for outside 🤡🤣🤣🤣 Kai Harvertz don do una no good 🤣🤣🤣

Sometimes I wonder how you analyze football. If you open up against Arsenal, you will collect 5! Your manager knows this. Stop capping trash.

Eeeee your players nor be world champions players again ???😂😂😂😂






