Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na God dey save mumu 😂😂
9 Yorum

That red dress nyash is the kind of round nyash that sends men to war.

E no do am well, the third one suppose come down from that keke enter😂😂😂

Where the bag wey she go carry

Omo, body and feminity dey really save some girls ohh, see how the one on red carry face like mortal kombat villain 😆

But why go through all these stress?🤔

But come to think of it, even if I decide to be promiscuous, Nothing can make me this tensed.🤣🤣 As long as you are not my wife, you don’t matter much. Sorry I will happily introduce the girlfriend to the side piece. Whoever leaves, leaves! No stress..

Him mind cut multiple times

Who he wan tell this story wey go believe am

dem no dey close gate for side chick house…shuuu 😒
Benzer Videolar
Alabi and his wife just Dey their own world Dey mumu😂❤️
DAMI FOREIGN🥶
272,456 görüntüleme • 1 yıl önce
