Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Na God send this man this one?😂🤣
41,996 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

Omo new update, wig update. Make I go buy suit open church.😂

Very embarrassing i go change am for am rubbish!!

Lol wahala be like bicycle

Omo you dey too talk abazz

4+ mama when don go bald already lol ,why who holy ghost carry Dey remember to off shoe first

Help me ask am😂

@ZTWzanku Omo the way this man just collect the assignment and start work, e be like heaven send am with extra oil 😂🙌

I just tire

Why you will remove something from someone head and put it on another person head. Shey na God really call this peoples because some of them lack spiritual knowledge. If any pastor try that rubbish with my wife we go fight tired both spiritual and physically

And some people believe ham pass their father

God abeg

Na Gen Z pastor Na Kenya this one go be oo

Gen z daddy

Go to turkey nah 🤣🤣

😊😂😂😂

Na norms for here... Be like you never see that enough man own..

Mtcheeww 😔

No me send am 😂

Wetin be this

Many things dey sup for this their Christian community 😹

Church update 😅

Since you told your son Ahbi husband everything why come and see Prophet 😅😂😂

All this fake pastor 😂

We will have big issues sha

🤣

Wahala😂🤣😂

He just Dey mumu

Haibo 😭😭😭😭😭😭😭

The pastor Dey see kpa😂😂😂😂
