Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Na Lekki fit this kind Babe 🥶🥶

599,754 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von JT Khalid 💸
JT Khalid 💸vor 3 Monaten

Because say wetin?

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 3 Monaten

Just saying

Profilbild von larry
larryvor 3 Monaten

See stupid caption. Na una dey make this girls reason sey because sey they fine or get nice body na prostitution they suppose dey do for lekki. People like you are part of the problem

Profilbild von Akinbosola ogunsanya
Akinbosola ogunsanyavor 3 Monaten

This is how you stupid Nigerian men make Nigerian women feel entitled, have attitude and feel more important than they are. She deserves “Lekki” which I think I sign of a low mentality because she has big boobs, big stomach and big ass? Just that? Not the content of her character, education, out look on life and if she’s productive. Then you lot come back to complain that your women are useless. You were useless before them

Profilbild von Donald
Donaldvor 3 Monaten

Because you think every beautiful girl want to do hook up and yet you are getting married to birth girls

Profilbild von JAMIE AJMAL DZAGOEV LI PRONTO
JAMIE AJMAL DZAGOEV LI PRONTOvor 3 Monaten

Her papa wey bron her for the house wey get leaking roof stupid bah. Una men just mumu.

Profilbild von Alarape
Alarapevor 3 Monaten

U mean here😂

Profilbild von Pressure
Pressurevor 3 Monaten

Eh make she hustle na if she won stay lekki 😂

Profilbild von elon
elonvor 3 Monaten

Watin dey worry Nigerians self abi una no get sense ? What’s the meaning of this post ? Na lekki fit this girl mumu talk. Olodo uprising idiots shameless people u all don’t sit ur ass down and advise yourselves?

Profilbild von Raphael 📊
Raphael 📊vor 3 Monaten

Some of you are just stupid and dumb and are the enablers of foolish girls that think body structure is what qualifies them to be a high value woman. Fools

Profilbild von Oluwatosin ★
Oluwatosin ★vor 3 Monaten

Na una weak man dey give all those girls level tue

Profilbild von Warthog
Warthogvor 3 Monaten

I don't date broke boys. I don't date boys that don't have this and that.... Meanwhile see the ceiling and door in her father's house like poultry farm

Profilbild von Meron
Meronvor 3 Monaten

No be Nigerian babe sef Na all this French speaking African countries probably Ivory Coast

Profilbild von DIVINE
DIVINEvor 3 Monaten

Once she go begin drive Benz with all this qualities she posses

Profilbild von Sholey_D Law
Sholey_D Lawvor 3 Monaten

Grown man with weak mentality 🤧

Profilbild von Bullion 💰
Bullion 💰vor 3 Monaten

The rate wey una Dey use overate this girls eeehh Na una Dey make them feel like Merlín

Profilbild von Realness000 🇺🇸 🇳🇬
Realness000 🇺🇸 🇳🇬vor 3 Monaten

@IamolasunkanmiE Trenches don do am shege. I'm happy she's still keeping strong

Profilbild von S_Badman🙂‍↔️
S_Badman🙂‍↔️vor 3 Monaten

No talk dis thing for outside People dey vex 2by2 fit dey hit u from many angle oo

Profilbild von DREAD-IT®
DREAD-IT®vor 3 Monaten

Na she talk am or na you think so? Same Lekki that is sinking?

Profilbild von AkzzZ CFC
AkzzZ CFCvor 3 Monaten

Ask the werey why na lekki fit am he go tell you rubbish features, that’s how they force entitlement and imaginary standard on bottom barrel women and they come out and start moving mhad

Profilbild von Y_Y
Y_Yvor 3 Monaten

Una dn start again oh.... After now if she follow Una advice.... Turn baddie.... Una go say na OS

Profilbild von Quan🇵🇹
Quan🇵🇹vor 3 Monaten

Na where fit her she dey if she want lekki make she work mithewww 😏

Profilbild von K A Y
K A Yvor 3 Monaten

Na lekki she Dey, she just come visit her mama

Profilbild von Famoso Crypto
Famoso Cryptovor 3 Monaten

Im wondering, if your to wear clothes that would cover your body, would you die?

Profilbild von Omolopecapital
Omolopecapitalvor 3 Monaten

Wetin do mainland Babies wey better pass still dey village self

Profilbild von CROSS BREED☢️
CROSS BREED☢️vor 3 Monaten

Suggesting prostitution to a lady that should be be vetted by what she has intellectually rather than how her body looks like is our reality now abi,. sadly you're dumb

Profilbild von S.Y.B🐾
S.Y.B🐾vor 3 Monaten

Na why she Dey advertise now she go soon see sponsor 🤣

Profilbild von Abdullahi Idris ololade
Abdullahi Idris ololadevor 3 Monaten

Body or beauty can never substitute for hard-work on the long run

Profilbild von Eazi 🇬🇭🇦🇷 💙❤️
Eazi 🇬🇭🇦🇷 💙❤️vor 3 Monaten

Thick babe

Profilbild von Whale
Whalevor 3 Monaten

No be lie oo because flood no fit carry this one

Profilbild von ∆CE
∆CEvor 3 Monaten

Carry her go lekki naw just because of small breast wey u see una dey try well well....

Profilbild von SIFA
SIFAvor 3 Monaten

There is no way im working hard to make money just to put this land whale in my house

Profilbild von Prince Little Angel
Prince Little Angelvor 3 Monaten

Una don start ooo. Make she turn os fir Lekki because she Dey complain abi

Profilbild von ALABI
ALABIvor 3 Monaten

Make water carry her go you be wicked person