Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

36,000 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)

38 Yorum

Duff Manuel profil fotoğrafı
Duff Manuel6 ay önce

😂🤣 Baba say the guy life don obochella 😂

𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮 profil fotoğrafı
𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮6 ay önce

But I no lie now

Duff Manuel profil fotoğrafı
Duff Manuel6 ay önce

Na true you talk sha 😂

CASTED🥀 profil fotoğrafı
CASTED🥀6 ay önce

Stfu you hype and praised Gilmore for same thing hours ago What an old punk you are

Wave Sodiq profil fotoğrafı
Wave Sodiq6 ay önce

That nas girl na hypocrite he knows osakpolo don dash am $200 to talk shii

𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮 profil fotoğrafı
𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮6 ay önce

😂😂😂😂😂😂

Ngozichukwu❤️🦅 profil fotoğrafı
Ngozichukwu❤️🦅6 ay önce

He go learn lesson

𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮 profil fotoğrafı
𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮6 ay önce

Happening already

DEEYBOZ profil fotoğrafı
DEEYBOZ6 ay önce

Oga crazy una dey crazy 😂😂 You pipu don’t know the meaning of fan base Una just dey mad up and down 😂😂

CrEed profil fotoğrafı
CrEed6 ay önce

Your pikin Dey cry for background, give am food ooo

lekan profil fotoğrafı
lekan6 ay önce

He kon run delete am

dozi profil fotoğrafı
dozi6 ay önce

Thunder fire you oga, no be 45 years you day go soo, you day do wizkid family Hunger day wire your parents for ogun state

Thuggie Collins profil fotoğrafı
Thuggie Collins6 ay önce

Werey tour 36 states for 30bingos papa😂

𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮 profil fotoğrafı
𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮6 ay önce

😂😂😂

Fes Shosha profil fotoğrafı
Fes Shosha6 ay önce

You cry every second because of Davido, Wizkid sef nor rate your papa

King profil fotoğrafı
King6 ay önce

This man go sleep jor Make all Fc getat, we no really send una

Sandro Marz🧃 profil fotoğrafı
Sandro Marz🧃6 ay önce

Sometimes I Dey wonder if this man brain Dey use Nokia battery, because werey Dey always spit rubbish😒 elderly man wey discover him talent for old age werey!!!

Chukwuebuka profil fotoğrafı
Chukwuebuka6 ay önce

Between Davido and Wizkid which person life don spoil🤣When last Wizkid do show for outside country?E just dey cancel show up and down😂

quicker⚡️ profil fotoğrafı
quicker⚡️6 ay önce

I just dey pity this old fool😂😂😂 ur mending dey front😂

Iron Doctor🇧🇯🇳🇬 profil fotoğrafı
Iron Doctor🇧🇯🇳🇬6 ay önce

I swear my bro leave am for now

𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮 profil fotoğrafı
𝓞𝓫𝓼𝓮𝓻𝓿𝓪𝓽𝓲𝓸𝓷 𝓷𝓸 𝓫𝓮 𝓬𝓻𝓲𝓶𝓮6 ay önce

We don save am for him

Iron Doctor🇧🇯🇳🇬 profil fotoğrafı
Iron Doctor🇧🇯🇳🇬6 ay önce

💯

Labzy🦅 profil fotoğrafı
Labzy🦅6 ay önce

Just imagine ooo

Emmanuel profil fotoğrafı
Emmanuel6 ay önce

Oga go sleep when Dj Tunez Dey talk rubbish

Uchenwoke Chidube profil fotoğrafı
Uchenwoke Chidube6 ay önce

Wizkid and him family😏 why you they exclude yourself ehh. Ewu

The Famous Collins profil fotoğrafı
The Famous Collins6 ay önce

Get a job and stop disturbing my timeline.

𝐁𝐢𝐠 𝐌𝐢𝐫𝐚 ✯ profil fotoğrafı
𝐁𝐢𝐠 𝐌𝐢𝐫𝐚 ✯6 ay önce

Goosebumps of shame cover me from my head to ma toes

millermillzDmw profil fotoğrafı
millermillzDmw6 ay önce

Poor man go find rich man wahala.. D moment the richman fire back, poor man go begin shout say na oppression

LarryMoney 🇵🇹 profil fotoğrafı
LarryMoney 🇵🇹6 ay önce

Just a small jab werey rush block me 😂

Blaq not bones🖤 profil fotoğrafı
Blaq not bones🖤6 ay önce

Wait do your children see you when recording??

Soundman ❤️🖤💜 profil fotoğrafı
Soundman ❤️🖤💜6 ay önce

True talk ❤️

Marvo Sneh profil fotoğrafı
Marvo Sneh6 ay önce

@edimoyaaaa7a Na wetin make am block me yesterday 😂😂

Chef Ben 👩‍🍳 profil fotoğrafı
Chef Ben 👩‍🍳6 ay önce

What do u really do for a living?? E get why fc give u job

AFCUndisturb Agent profil fotoğrafı
AFCUndisturb Agent6 ay önce

Nah cruise guy 😂 which one be obochella 😂

ONE OF THE REALEST 🎚️ profil fotoğrafı
ONE OF THE REALEST 🎚️6 ay önce

Cry cry baby

Odumeru Muizz profil fotoğrafı
Odumeru Muizz6 ay önce

No worry he go soon collect and that time osakpolo know go feet help him

Janet Checkovich profil fotoğrafı
Janet Checkovich6 ay önce

Baba no be everything u go dey react to .. look away at times

Genessiss profil fotoğrafı
Genessiss6 ay önce

Oga shut up

Benzer Videolar