Loading video...
Video Failed to Load
Na like this una dey deceive us?๐๐ผโโ๏ธ
417,782 views โข 2 years ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Naim make anytime I win, I dey always withdraw make dem see am. Most ppl here na demo accounts and edited tickets to deceive ppl. Once dem win the so called millions, you wonโt see any withdrawal posts ๐๐ Who win 1million go dey dm dey ask you for 2k. Like how??? ๐

Awon werey๐๐๐๐

This is how they edit ticket and scam people @pbtips_

Just now ! See this one too๐ฉ๐๐ @pbtips_

So this is what people go through before they can post fake ticket? ๐

What a wow

Coding is crazy man

Them go con dey shout "boom" ๐๐๐๐ญ

E get one punter wey I dey suspect lol. Not Ekiti, not Bayo, not somto. But ๐ค

Na why no matter how dem post VIP tire, I no dey interested. If you no go post your game for TL, leave am. ๐ค
Related Videos
Sensitive content
Na like this marriage be ?๐๐ผโโ๏ธ๐ง๐ปโโ๏ธโโก๏ธ
Oyindamola๐
356,578 views โข 1 year ago
Sensitive content
How spยฃrm looks under a microscopeโฆ Na micro organisms dey form babies ?๐๐๐ผโโ๏ธ
Oyindamola๐
746,021 views โข 9 months ago
