正在加载视频...
视频加载失败
Na like this una dey deceive us?🙆🏼♂️
10 条评论

GREEN DRAGON 🐲🐉2 年前
Naim make anytime I win, I dey always withdraw make dem see am. Most ppl here na demo accounts and edited tickets to deceive ppl. Once dem win the so called millions, you won’t see any withdrawal posts 😂😂 Who win 1million go dey dm dey ask you for 2k. Like how??? 😂

PB⚽️👀2 年前
Awon werey😂😂😂😂

Jedac!2 年前
This is how they edit ticket and scam people @pbtips_

Dan🧦2 年前
Just now ! See this one too😩😂😂 @pbtips_

San - Jay 🇳🇬 🇪🇪 🇮🇪2 年前
So this is what people go through before they can post fake ticket? 😂

Joyfultips 🍏💥2 年前
What a wow

the_slyman2 年前
Coding is crazy man

Charles-Edouard DE LA VERGNE2 年前
Them go con dey shout "boom" 😂😂😂😭

ỌMỌ ÌYÁ ẸLẸ́RỌ🇧🇪2 年前
E get one punter wey I dey suspect lol. Not Ekiti, not Bayo, not somto. But 🤐

Black Pisces♓2 年前
Na why no matter how dem post VIP tire, I no dey interested. If you no go post your game for TL, leave am. 🤝
相关视频
0:33
Sensitive content
If na like this una dey take dig the gold I’m not interested
KING OF ALL SPORTS
80,041 次观看 • 1 个月前
