Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Na man dey do man

31,010 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Tóbilọ́ba Emmanueltee
Tóbilọ́ba Emmanueltee1 месяц назад

The road that started with money will end in tears

Фото профиля Table Shaker ❼
Table Shaker ❼1 месяц назад

Surely it will end in tears

Фото профиля Truth Teller
Truth Teller1 месяц назад

The bro with the red beret won 🙏🏾 You don't want that kind of woman that can be bought ✌🏾

Фото профиля John Kay
John Kay1 месяц назад

Highest bidder will knack her.. gbam

Фото профиля Chukky
Chukky1 месяц назад

Them no dy use money buy love o You will continue paying for it

Фото профиля Olori🍒
Olori🍒1 месяц назад

Omo I no fit watch this show with my free will

Фото профиля L U C I D 💯
L U C I D 💯1 месяц назад

Na 200 huns dem use dazzle this one😂😭

Фото профиля Anu ka ikpu
Anu ka ikpu1 месяц назад

On a norm the guy just wan nak..but in my openion that money too much for just nak.....work girls wey fine pass am plenty and cheaper 😂

Фото профиля Okkahh
Okkahh1 месяц назад

He no go pay finish now worry 😂

Фото профиля Goodnews CLONE
Goodnews CLONE1 месяц назад

Peak stupidity He gave her money for what 🤔🤔🤔

Фото профиля UGBOAJA KENNETH OKECHUKWU💎
UGBOAJA KENNETH OKECHUKWU💎1 месяц назад

@jennygodswill Man no do man anything If real the guy on red baret won big time

Фото профиля Ogorure Emmanuel
Ogorure Emmanuel1 месяц назад

Very cheap girl She was bought with less than 20k😂

Фото профиля Adesewa
Adesewa1 месяц назад

That’s how e dey

Фото профиля David Otabor
David Otabor1 месяц назад

All this gehgeh sounds and adds videos dey muzz me😂😂

Фото профиля Classic
Classic1 месяц назад

This one enter the guy Aja

Фото профиля U J Odobimgbeanuri
U J Odobimgbeanuri1 месяц назад

A woman worth buying isn’t worth having

Фото профиля Nwosu Nnaemeka
Nwosu Nnaemeka1 месяц назад

I thought she said is not about the money hahaha 😅 😂 🤣. Believe women at your detriment

Фото профиля Mars🇳🇬
Mars🇳🇬1 месяц назад

@winwitty @undespicableice SMH

Фото профиля AB
AB1 месяц назад

Is this real?

Фото профиля Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuy1 месяц назад

This one has gone to the highest bidder. She was obviously auctioned

Фото профиля 𝓳𝓸𝓼𝓱🧸
𝓳𝓸𝓼𝓱🧸1 месяц назад

Walahi guy

Фото профиля big timz 💙❤️
big timz 💙❤️1 месяц назад

No be lie seh

Фото профиля Ugochukwu
Ugochukwu1 месяц назад

The first guy f.up sha... Sweet mouth you no get... No razz... Woman pick you like that you still dy dull her energy... Person wey you suppose use sweet words burst her head like she burst your head.

Фото профиля Tobenna
Tobenna1 месяц назад

A lot Naija men are just simps. To be honest.

Фото профиля LFC_kuku 🇳🇬
LFC_kuku 🇳🇬1 месяц назад

You go think say nah love Your eye go clear

Фото профиля AB
AB1 месяц назад

She's so beautiful ♥️♥️

Фото профиля ConfisioFits_👟🏆
ConfisioFits_👟🏆1 месяц назад

she didn’t choose you but you went and presented yourself to be used? abi was he not there when the lady said “can i just go with him”?

Фото профиля Mechanic🛠️
Mechanic🛠️1 месяц назад

Wetin man do man

Фото профиля Number One🥇
Number One🥇1 месяц назад

No be lie

Фото профиля 𝐑𝐄𝐙
𝐑𝐄𝐙1 месяц назад

Both the woman and the man that gave her money are stupid. Lmao

Фото профиля Zicco Neihro
Zicco Neihro1 месяц назад

My head won burst 💥 😂 😢 😭 na man deh do me be that no be money

Фото профиля Indobytimbo
Indobytimbo1 месяц назад

What denomination is that? Two hundy?

Похожие видео