正在加载视频...
视频加载失败
Na man dey do man
32 条评论

The road that started with money will end in tears

Surely it will end in tears

The bro with the red beret won 🙏🏾 You don't want that kind of woman that can be bought ✌🏾

Highest bidder will knack her.. gbam

Them no dy use money buy love o You will continue paying for it

Omo I no fit watch this show with my free will

Na 200 huns dem use dazzle this one😂😭

On a norm the guy just wan nak..but in my openion that money too much for just nak.....work girls wey fine pass am plenty and cheaper 😂

He no go pay finish now worry 😂

Peak stupidity He gave her money for what 🤔🤔🤔

@jennygodswill Man no do man anything If real the guy on red baret won big time

Very cheap girl She was bought with less than 20k😂

That’s how e dey

All this gehgeh sounds and adds videos dey muzz me😂😂

This one enter the guy Aja

A woman worth buying isn’t worth having

I thought she said is not about the money hahaha 😅 😂 🤣. Believe women at your detriment

@winwitty @undespicableice SMH

Is this real?

This one has gone to the highest bidder. She was obviously auctioned

Walahi guy

No be lie seh

The first guy f.up sha... Sweet mouth you no get... No razz... Woman pick you like that you still dy dull her energy... Person wey you suppose use sweet words burst her head like she burst your head.

A lot Naija men are just simps. To be honest.

You go think say nah love Your eye go clear

She's so beautiful ♥️♥️

she didn’t choose you but you went and presented yourself to be used? abi was he not there when the lady said “can i just go with him”?

Wetin man do man

No be lie

Both the woman and the man that gave her money are stupid. Lmao

My head won burst 💥 😂 😢 😭 na man deh do me be that no be money

What denomination is that? Two hundy?
