Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na me choose am
56,894 görüntüleme • 15 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

@TheAjakeManger I too love this guy. Aswear! 😭😂❤️

0 Excuse’ ‘how I go make am na my hand God put am” nah those words hit deep. But anytime I hear ayo Maff verse I remember Burna boys (smoke some weed) this bruhva(ayo maff) changed the topic entirely 😂😂😂😂

😭😭your parents go dey happy sey dia pikin na musician

This mf creative

You've got money now, buy that monkey a proper collar and leash brah

Future

God bless you Bors

For some reasons I like this guy,he makes me remember one of my favorite quotes. “You’re not special just unique”

Omo no be me choose am o🤦♂️

The monkey don tire for the guy 😭😂

Stay wacko

Add lyrics to your songs on spotify big man

You been wan carry that monkey for back at first

go EF

Your monkey no like camera

100k for me EF moon 🤲😭 @EF555

Na you choose monkey Others dey choose dog

🤣🤣🤣

Blood you go big for this industry ah swear, abeg follow me back 🙏🙌🙌

The monkey no choose u oh

American guy

Wetin you dey do with burna boy?

I get another monkey for you

Anytime I see your Post I always like your energy and your music patterns ❤️💯🇳🇬🌎

Mokey ef

This guy 😂❤️ i too love you guy

My guy

You and your Monkey 😂

🐐🐐🐐

It might be—it might be slow…🔥🔥

🟠🔵 I like the load 🔥

🌙🌙🌙✌️

Ef moon 🌙🔥
