正在加载视频...

视频加载失败

“Na money make you meet us” — Ojo 2026

488,081 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

Olumisparrow 的头像
Olumisparrow1 个月前

Mi o loun bi wizkid I for Dey voice anything

🦇 的头像
🦇1 个月前

them to dey disrespect badoo fr

Ọmọ Akin 的头像
Ọmọ Akin1 个月前

olamide rap songs wey dey my phone that year go reach 100, na small baddo people dey call me for area, i master everything

🦇 的头像
🦇1 个月前

you still be small badoo o💜

SOUL_SNATCHER👹😈 的头像
SOUL_SNATCHER👹😈1 个月前

Won lon reason me local, shey lil wayne gbor Yoruba? . Baddo na the first artist wey make me like rap music i swear.

LarryMoney 🇵🇹 的头像
LarryMoney 🇵🇹1 个月前

@Blord217 E pain me say dat were wey u quote don block me 😂

Nozy Funky Diablo 的头像
Nozy Funky Diablo1 个月前

You even get that one time ooo Him reasoning far from reality gaan

World Famous Kronar 的头像
World Famous Kronar1 个月前

@ayeopare Him shouting era,him shout so tey we hear am full time 🫶🏾

L.Habass⚖️ 的头像
L.Habass⚖️1 个月前

Look at how they are using blackberry phone to video baddo Omoh otipe gan

puns_king 的头像
puns_king1 个月前

Which kind shout shout be this omo, na this person una say good pass them mi and vector ☕️

OLIVER🪖 的头像
OLIVER🪖1 个月前

This guy don blocked me seh😂😂

Femi 📸 的头像
Femi 📸1 个月前

Till date I go sing Reban Abacha for head without stuttering. Baddo baba iya eyan

Rough road🌪️ 的头像
Rough road🌪️1 个月前

I remember this live. Pasuma Oganla night

2much 的头像
2much1 个月前

Comparing a rapper to a singer don already tell us how big Baddo is Which other rapper you fit use compare the Davido? Una dey whine Baddo sha

Premium✨ 的头像
Premium✨1 个月前

Bro this nigga always respect wizkid I swear 💯✨

Demian 的头像
Demian1 个月前

Olamide started his journey long before now

YAMIN WORLDWIDE 的头像
YAMIN WORLDWIDE1 个月前

Na bead & fugazi all of them dey put for neck & wrist until davido came on board.

BOLU 的头像
BOLU1 个月前

Ojo what a guy 👏🏾

T3niola📵 的头像
T3niola📵1 个月前

Omo OLAMIDE is the real 001

T A I W O 的头像
T A I W O1 个月前

@Olamide Up! Up you gooo👑❤️

Harleshboi 的头像
Harleshboi1 个月前

You for ask the werey when was Eni Duro released and when did Dagrin died?

Adeyemo Daniel 的头像
Adeyemo Daniel1 个月前

Okay this one too na hit?😂 “Person wey Dey find the pity”- 😂

OQ 的头像
OQ1 个月前

Make him go perform for 02 arena, I wan see something lol

Zayle 的头像
Zayle1 个月前

Ajeh 😂

Makavali 的头像
Makavali1 个月前

Baba wey make full country like another rapper —Phyno while e still de feed us hit back to back. Na Olamide make summer body and Money be hit. Them one disrespect baddoo Shakiti bobo coroner make full country de sing poverty die😂 oo ah cry

O L A 的头像
O L A1 个月前

Bro, this is cold🔥🔥🔥

Timzzy 的头像
Timzzy1 个月前

Music make Olamide and wizkid meet davido

MUSE BOY 的头像
MUSE BOY1 个月前

He no go better for all this people way de disrespect Baddo Walai 😩🤦🏽‍♂️

Jeremy 的头像
Jeremy1 个月前

Na money make you meet us 💯

Stateless 的头像
Stateless1 个月前

He's not the voice of any Street sha.

BOY SAYNT❤️🦅 的头像
BOY SAYNT❤️🦅1 个月前

Obiyo go tear Acl

AYOMIDE OF IBADAN! 🎭 的头像
AYOMIDE OF IBADAN! 🎭1 个月前

@isaac_oyerinde You Dey argue with lion khe😂

🫧🏂 的头像
🫧🏂1 个月前

Type shiiiii

DJ TEEKAY 的头像
DJ TEEKAY1 个月前

😂😂😂😂

相关视频

To make woman happy no hard, na you no get money 😭🫵🏾
3:41

Sensitive content

To make woman happy no hard, na you no get money 😭🫵🏾

Mayor Frosh

81,871 次观看 • 1 年前