正在加载视频...

视频加载失败

Na my market I dey sell 😁😁

69,823 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

29 条评论

Demi-God𓃵 的头像
Demi-God𓃵1 年前

Please tag that family, this is their content

Lion Cat 的头像
Lion Cat1 年前

🐱 "Doge? PEPE? Pfft. It’s time for the real king: Lioncat!" 🦁 Follow us to join the next big thing in memecoins! 🚀

Smart Øgbose jr 的头像
Smart Øgbose jr1 年前

That your film I think sey true true dem k!ll you ohh...Omo your talent are just so numerous men!Keep flying 🪄✌️

Ade 的头像
Ade1 年前

I watch it on YouTube I love ur acting bro

Real_Douglas 的头像
Real_Douglas1 年前

If you follow me back na crime

Crypt Topia 的头像
Crypt Topia1 年前

ok nah make i go watch am

Lunchman⬜🔮 ✳️🐨 𖤍🔴 的头像
Lunchman⬜🔮 ✳️🐨 𖤍🔴1 年前

😂😂😂

Fulltime 🇳🇬🇧🇭 的头像
Fulltime 🇳🇬🇧🇭1 年前

I no hear cut the camera

Adefemi Oginni 的头像
Adefemi Oginni1 年前

Who send you make you shoot for sun and rain?? If I support you,who go support me…Abi you no know wetin data dey talk now??

Chris 的头像
Chris1 年前

Joy is coming

Seasidenchill 的头像
Seasidenchill1 年前

Sorry

SUMMER 的头像
SUMMER1 年前

You fit work for Alaba oo

EL-kapitan 的头像
EL-kapitan1 年前

Taa anybody wey say u no good na bingo him be

SUAVO 的头像
SUAVO1 年前

Who go support me, when I support u

X 的头像
X1 年前

Drop link here brooo

V_DB 的头像
V_DB1 年前

The fair olokpa go be very wucked one

UtdDynasty 的头像
UtdDynasty1 年前

U wey nor dey do giveaway. How we wan get data watch?

Mr Bruce 的头像
Mr Bruce1 年前

Why dose everybody like to end video with geh geh advice

SOLUTIONZCFR 的头像
SOLUTIONZCFR1 年前

Oya drop the link sharply.

CryptoPatra ꧁IP꧂ (Ø,G) ♦️ 的头像
CryptoPatra ꧁IP꧂ (Ø,G) ♦️1 年前

😂😂😂

Mr Ækøng is saying #EndBadGovernanceinNigeria 的头像
Mr Ækøng is saying #EndBadGovernanceinNigeria1 年前

Wia the film link ooooo

Highdee AFC 的头像
Highdee AFC1 年前

You show David cliq face ❤️

Tayo⚜️ 的头像
Tayo⚜️1 年前

Who go cry?😂

GOODNESS &MERCY 的头像
GOODNESS &MERCY1 年前

That kind of your love na only nollywood e dy happen Oo, nice movie still

Elemx 的头像
Elemx1 年前

Country Dey spoil una Dey shoot film 🎥

AJIBADE DAMILARE 的头像
AJIBADE DAMILARE1 年前

Help me

Ubong Udowoh 的头像
Ubong Udowoh1 年前

That guy wey wear ring light for ear na witch😂 Do Yu know me? Have we met befr? But I'm sure I heard it Raaaaatatatata 😂😂😂😂

bigyak? 的头像
bigyak?1 年前

what’s the name of the movie?

NASIRU 💔🥷🏼 的头像
NASIRU 💔🥷🏼1 年前

❤️💐

相关视频