Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Na normal Barcelona 13-2 nah, first leg 😃😂😂😂🤣🤣🤣🤣
Комментарии: 34

Immediately i finished watching the match i run enter X to hear 13:2😂😂😂😂

It looks familiar

Walahi. Who no dey support Barcelona dey suffer oo. How una take dey happy?

I swear nah only this guy no be Barca fan wey love Barca , he no dey talk down on barca Ariyibi I love you 😘😘

Funny thing is it could actually be 13-2 if we took our chances

Lazaro I've been waiting for your post before i sleep

I Dey vex say my boys Dey miss miss chances 😅😅😅😅

I have been waiting to see your post Baba 😁😁

As I just do night sub na your page I run come 😂😂😂😂😂 The normal 7-2 wey you dey like talk

Make we just won CL, that’s all Aswr

We Barcelona fans suffered from you guys during koeman and Xavi times /Dark times,,,,,,, we stood still despite the insult ,,,, now look at Manchester united life 😂😂,,, look at Chelsea 😂all our enemies are trembling 😂😂

😂

Those guys defend e no work dem still attack e still no work omo

Baba say 90 minutes go be like 50 days 😂😂

90 mins go be 50 days for ur front 🤣🤣🤣 U go run run run

I have been expecting your video

Guy your content dey give me joy 😂😂... Home and away 18-1. 😂

Visca Barca

Somebody needs to save this guy 🤣🤣🤣😂

Egbon this ur prophesy don dey come to pass oo🤣🤣🤣🤣....13-2 no be lie,🤣🤣🤣

Barcelona na gbaball.. Once you taste Barcelona ball you can never dislike it..

😂😂🫵

I shill for run that 13:2 against Madrid this year sha cause dem go collect red card join once they frustrated 😂😂😂

Weyrey 😂🤣 I don Dey wait for your video. You’re doing well bro 👊🏾

i too like this Egbon😹😹

God go bless u my brr

I need agbo Jedi like dis , visca Barca joor 💙❤️

In this life just make a good choice, you'll leave a very peaceful life.

Na this your 13-2 Dey sweet me 😂

Abeg no kill me 😂😂😂

It's normal around here 😄😄 90 minutesg go be like 1000 years and a lifetime 😂😂😂

“Who no like Barcelona dey suffer, who Dey play Barcelona dey suffer” those words sweet me for ear no be small 😭😂😂

With everything we know wetin go end the their UCL

😅😅 My guy
