Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na now seyi get him time 😹😹😹
66,968 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
40 Yorum

Fuck dapper ajeh

Dapper na tifff

Another one Ojo Abeg😂

😹

Ojo I day Follow you everywhere you never pity me with follow Ajeh 😂😭. Even for tiktok ooo IG ooo Omoh and you be Top Member

Followed blood 🩸

Iloveyou you Yaami🥺🙏❤️🥂

Guy na bc dapper rip t.i blaze T.i blaze con post na why say start to de para like this Seyi go wqn finish dapper Make una check t .I blaze post

Loseyi dey para brr

Him blood dey hot 🥵 😹

Ti blaze self don cast am

Case close captain

My idolo is right💯

Wa Pe

Oloshi 😭🙆🏽♂️

Ogun kill daper😈

Ajeh

This one no be play o SEYI get DAPPER money for hand nah more than that in the world bro

I don tell you say make you dey go TikTok, this na the last time... make I block first.

Before u block me , tell ur mama , make she come my side I go fuvk her give her 2k

This is how you people behave Yoruba people always have low mentality" why involving my mom in this conversation idiot fool🫵

You never still , block me ??, he no go better for your papa

Before him rubbish never full cooler nhi nah 😂😂😂

His career go end today

Good

I no even no say dapper exit ooo if no be seyi I swear

Didinrin Niyin sir

Nah so life be some mentor nah bad person 🤣

Send dapper to jail seyi mhi

Seyi is not even capping He really made dapper big 😭😂

Na seyi make us know dapper abi diaper abi wetin una dey call am 😌😂

I day follow you up and down

Deper ole 😂😂

Ajeh seh

No be only Seyi dey drag dapper Go check Pluto presido page too

Ajeh seyi vibes nah wacko boy Allah

Who be this idiot na Omo the artist wey una Dey follow know how much una fool reach to be saying all these things Abi efe yawerey ni una no dey get sense to be tweeting some kind of things ahh

Abi ogun wan kill dapper nii

Seyi no go kill me 😂😂😂

Walahi
