ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Na once enemies confuse ๐๐๐๐
67 ๆก่ฏ่ฎบ

8 barcelona players go win world if Spain win on Sunday Or Messi win second world cup ๐๐๐ This life no balance for madrid/Ronaldo fans

๐๐

Confusion overdose ๐๐ Choose between Sadness and Sadness 8 Barca players including 19 years old Lamine Yamal or Messi back-2-back World Cup ๐๐ฅ I so love this ๐๐โค๏ธ

๐๐

Oga internet go burst either way Una no realize say na the same people wey Dey support Messi Dey support Yamal

Dem no know

We active make Mbappe no just score today

Fb bro

Madrid fans Rn:

๐๐๐๐

Confuse your enemies like Barca fans

Fb

Done chief

๐๐๐ This na terrible time to be a Ronaldo/ madrid supporter

Very terrible ๐๐

๐๐

Beautiful thing be say no single Real Madrid player ๐๐๐ If Messi win am, we suffocate everyone Ronaldo fans, if Spain win am Real Madrid don die for our hand๐

For sure ๐๐

๐ ๐ ๐๐

๐๐

Ferran Torres๐๐

Fb

Done bro

Madrid fan go say โE go better make world end before the gameโ๐น๐น๐น

๐๐

Pain must land anywhere him choose๐คฃ๐คฃ๐คฃ

For sure ๐๐

๐๐ confuse our enemies oh lord

Amen ๐

Confusion... Best final ever for Barca fans.

For sure

May God confuse my enemies like this ๐คฃ๐คฃ๐

Amen ๐

this crack me up for real.

Why not ๐๐

He say he don come back to Nigeria after Portugal, France and England failed him ๐คฃ๐คฃ๐ญ

E eye don clear ๐๐

There's confusion in the enemy camp

Of course ๐๐

Yamal is 19, if he wins the WC he has completed international football already and heโs going to be around for a very long time ๐ญ๐น๐น and unlike Messi he wonโt shut up

๐๐๐๐. No peace for Madridstars

๐๐

Messi is winning the world cup back to back.

For sure ๐

Nobody confuse pass Barca haters and Ronaldo fans this period.

Aje๐

No more way for Madrid fans ๐คฃ๐คฃ

Aje๐

You never see anything ๐๐๐

๐๐

Truth is, Ronaldo fans wanna see Messi sad, than they want yamal happy.

e never see anything make tomorrow reach first๐ ๐

The Lord is good.

Yeah

E forget Eric Garcia the keeper

Him no know

Any one you chose ur pain go land ๐ฌ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Aje๐๐

Either one must go..any win na win for me๐คฃ๐คฃ

Fb

๐คฃ๐คฃ๐คฃ this is probably the worst world cup for Ronaldo fans. E no go funny if Messi wins it this year and wins again in four years if Ronaldo refuses to retire; world cup hat trick go too massive ๐๐

๐๐๐๐

๐๐

If Messi win we go cook goat and baby goat. Baby goat reach back to back final e no fit win am. If yamal win am we go say Our goat get World Cup and our baby goat get World Cup. If Barca go trophyless next season iono go mind

Things I love to see๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐

Na this kind banter I like.
