Loading video...
Video Failed to Load
Na once I off phone go think Omo๐ญ๐คฆ๐พโโ๏ธ.
50,632 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
15 Comments

Latif1 month ago
God continue to bless GehGeh

K.floyd๐ฅท1 month ago
Oh gehgeh ๐ญ๐ญ๐ญ

Ifeanyi Saviour1 month ago
Wetin this guy don go through way make am get all these experience

Chibuike Divine Anaba1 month ago
Gehgeh dey talk choi

cash_well071 month ago
And u still den hate on him

User12341 month ago
How this guy Sabi all this ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐ฅ๐ฏ๐ข๐ฐ ๐๐ก๐ข๐๐ฎ๐ณ๐จ๐ซ๐1 month ago
E reach to off phone, and go think.

User12341 month ago
Drop 1 Gehgeh video for me ๐ช๐๐พ

GBUZZANATION WRDWIDE1 month ago
Omo pressure

KSB1 month ago
Everybody know this nah. If I talk this one you go praise me ??

Samuel Oppong1 month ago
Thanks

ใก1 month ago
When I wake up and open Twitter I first enter your page for videos like this ๐ช๐ญ

TOโจNEHโจZO ๐ซ1 month ago
Omo no body Dey blessing to any body Na only God

ENOCH( Joe Boi Jnr) ๐๐๐1 month ago
True talk

๐$ ๐ป ๐ฎ1 month ago
This guy too wise
Related Videos
0:34
Sensitive content
Omo I go lekki oo ๐ญ
F4kaika๐ฆ
249,968 views โข 7 months ago
CPI News ๐๏ธ ๐ญ Na once my phone fall from my hand ๐ญ๐
Cromak
263,927 views โข 1 month ago
