Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na once I start dey tear steps 😂😂
57,981 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
51 Yorum

This is creative 🤣

Super creative man 😂

Steps dey cry

E dey cry wetin no good 😂

😂😂😂

😂😂

Devil self feel the beat 😂😂 na why e won start first verse 💔😂

This video dey give me joy😂

I love am kpa 😂

This angel knew what was coming, e quick clear 😂😂😂😂😂

Wetin be this?😂

Broski 😂😂

Na why i use money wey i suppose use buy land buy data

😂😂😂😂 hat did I just watch abeg😂😂😂

😂😂😂

Wetin be this 😂

😂😂😂

This guy!!! 😂😂😂😂 He disappeared before Koboko reach there

See gbedu 😂

@attah_akor 😂😂😂

😂😂😂

@datchuguyy 😂😂😂

That angel wey tell am to come up dy mad too

😆 🤣 😂 the instrumentalists wen still dey roll for am sef suppose collect too.

Wetin be this ? 😭🤣

@mayanaforeverr E shock you 😂

You no go tear steps keh 😂😂

😂😂😂

Aside the fact that this is funny, the timing of the frames is top notch 😂

E sweet me

Like mad 😂

Wetin be this 😂😂😂

Gbedu for times 😂😂

You no go tear steps ke 😂

@chuks_web3 Devil sabi sing mehn 😂

What’s going on here 😂

You dance or you no dance? 😂

Kpokiripo

😭

See as sir J fly from where e dey !!😂😂

😂😂😂

😂

Dance na water

Na how that other angel take make movement before broz J show🤣

But this is hard oo

@xviddl download this

This cracks me up anything I see am, even though say I get am for phone, I must still watch am anywhere😂😂😂

🤣🤣🤣

Lol. Where is part 1?

🤣🤣🤣🤣

@ellabosslady_ If na you u no go dance 😆
