Loading video...
Video Failed to Load
Na only me still no understand 😂
33,242 views • 1 month ago •via X (Twitter)
36 Comments

She suppose no give am 150 ,he had to add 150 to make it 650 Not her own .. Buh he successfully confuse her sha

He gave 500 buy bread 350 collect change 150. He said give me RC which is 300. He suppose give her 300 fr RC but he added the 150 change to the 500 making it 650 fr bread and RC😂😂 He still cheat her.

Even i confused 🤔

Na me confuse pass

E don be. Maybe the guy love the girl b4b4

Oga go and pay your 150 balance 🤣🤣🤣

Explain to me cos I don’t understand too

Lol you no understand keh😂

The guy just too smart aswear

I swear I still don’t understand the video

After unah go say unah get sense humor, to you all that have low IQ 😂 he gave the lady 500 and collected 150 after buying 350 bread then asked for a 300 soft drink… returned the 150 to her so she has 650 with her thinking he paid the money complete.😂

Abeg nah😂😂

Make she collect her 150 back , make e add 150 Chikena

Dey don cheat mugu

This guy na tiff

She no real😂

Even me I don’t understand 😂😂😂

Abeg now 😆 🤣

Me self i still understand 😭😭

It’s easy to understand now 😂

I first confuse

If you understand you can understand nigeria

With all this ?

I no understand too

this guy na tiff

baba na mathematician.... as e balance am I first off 🤣

She no sabi maths 😂

Not everyone sha

Wetin dey happen here

Na she come worse…..chaaaaiii🤣😂

Wahala na the mama come lost 150 again

I no understand too

you no understand keh

Simple math 😂

He use the 150 change take pay for the mineral lols 😂

😂😭😭😭 she forgot the 150 was hers?
