Loading video...
Video Failed to Load
Na only the man know why he do m oo ๐ฉ๐
33 Comments

She is blessed, the man is a spiritual Cele Man All Cele members gather here lets celebrate ourselves ๐ ๐ +++โค๏ธ๐ฆ

Do it more often boss, that person wey de laugh fit run leave house soon

May God help us to marry right Why I go dey pray and you go dey make jest of me and record me instead of joining in the prayer Rubbish!!!

If you can hear him well, he was praying for their child

Na only the man know why he dea do am na make he nor even dea laugh or mind the video

The babe don talk one bad thing give bros. And as omo olorun, nkankan oni se omo olorun ๐๐

Na the man know ooo

Always Happy to see young men burning incense.

Spiritual ๐

Calling this drama OOOOKKKKK make hand touch Una first

Why is she laughing and thinking itโs funny? Her husband is clearly doing a house sanctification!! Omo na everything for this county be cruise.

Whatโs funny about this? My papa Dey do am every December

๐ The pikin first run

All those woman no understand life aswear

Everybody don dey come out with their full chest. If you like go trust anybody.

Always pray to marry right ooo cos man is trying to do what he can to make sure his family are safe but see who is laughing

A man that knows what life is about

I bi even think say e dy kill cow

She go think say Na cruise

Na everything be content for woman eyes

Man Dey pray against your bad character you Dey laugh, join am pray!

Omo itโs well

Whatโs funny here

Make he sha no burn the house

E no good to marry mumu woman I swear

Whatโs funny to you

She dey laugh now oo. If anything happen to that relationship now. Nah she go still post this and tell the world that the guy is a ritualist.

Nah soo she go laugh if e finish.. stay prayerful brr..

Omo life is spiritual.

Why your husband go dey pray for house you take am as drama dey film am come out for internet. Ladies of now a days na God go fit save una

Omo this house looks nice ooo.

Ajeh

As a celestial them no born me well make I no send the girl go outside first if she behaves like this. Or lock her inside her room
