Loading video...
Video Failed to Load
Na pineapple wey go use do night food ?๐๐ฅ
150,271 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

I no dey save for raining days ๐คฃ

Pineapple for night food??? 2 AM your belle go dey sing national anthem dey think say you dey punish am. ๐ฉ๐

I was waiting for the Garri yellow part. ๐๐๐

No be even chop we chop am oo, na lick ๐

Rich man house wey i go last dinner time na 3pm na me know how i take run comot ๐

If you really want to lose weight very fast go live with wealthy people the wey you go take tiny eh fear go catch you ๐

Invading my stomach territory and leaving it open ๐ญ๐๐ arrest this boy!

You don m@d before?๐ญ

Too real. Them do me dis thing when I small I go holiday for my uncle place. Morning go reach na 3 slice of bread and tea be food. I wan crase. Me wey been Dey use one loaf of bread wake up for my papa house๐

They have refrigerator in thier rooms with things inside they can chop. Rich people are very stingy to poor people

You need to balance first before balance diet ๐

U always cracking my ribs ๐

Arrest this man now ๐๐ญ

Give am portion of the ogbono soup make e melt use down garri yellow make him fit balance๐ญ๐.

You get problem honestly Pineapple ๐๐ is good for your body Just manage it no garri tonight

this guy is effortlessly funny ๐

Abeg na lick them dey lick pineapple??๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

They go soon Arrest you for exposing them ๐๐๐๐๐๐

Hope I have been able to confuse you not to convince you that this guy don mad before

You no want six packs ๐

Spell am the way you pronounce am o! Penaipple!!! ๐

@juwonanthony ๐. I no Dey follow una menu ooo I just say make I let you know ooo ๐

Sleep no be catch hungry man. Dis guy is Goated

Their own dey worst I swear before you go even eat breakfast self hungry don tire you ๐๐ญ๐

As how na..u wan make i count ceiling

Garri yellow ๐คฃ๐คฃ๐๐๐

Oya go pack garri drink na๐ that na if garri even dey that house

@StreamviDL please download this for me

Werey say "lick" E no even say "chop"๐๐

Them wan make ulcer pkai you for Big Oma

Una no sabi say pineapple de cause hunger ๐

Na even one slice them give me bro ๐คฃ๐คฃ

Sleep no de catch hungry man

You and garri yellow ehn ๐๐

Big Omah don see something ๐
