正在加载视频...
视频加载失败
Na real madness o. 🤣🤣
189,120 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)
32 条评论

Lol I get one werey like this

😂😂😂 him no lie

It’s the “toothless am” for me🤣🤣

Annoys me like crazzy! So me I no Sabi British English baa

Tahgeht am, tootuless am 😭😭😂

God abeg oo 🤣

This guy again! 😂😂😂 Why you like vawulence like dis na😂😂😂

ALWAYS

That is not an option please 😂

Why English be sin ?

Na the tarjet am for me 🤣🤣🤣

Serious madness oo😂😂😂

Like say na me no sabi speak English 😂😂

@EbukaFX @Danie_uz 😂😂😂

@whoismufasa imagine you come dey follow me speak english i go toothless all your mouth 🤣

@Giftedpaul13 Tear am 500 😂😂😂😂

@ericshayo

We have the best land banking offers for you

So pained 😂😂😂

🤨🤨🤨 Werey go Dey form mature… person wey u no get shishi 😂

😫Haaa, another mad man Don burst for street sha, Peter Obi come and carry your brother oo💀💔

Werey say “auction your 500😂😂😂😂”

Na wale be this 😂😂😂 @seanabidemi @blackpablo__

I go too injure @Niyitheplug

Serious ment..

😂😂😂

@Iam_dima__ If that’s the case then you’re a mad man😹🫱🏾🫲🏽

Live the werey 😂

@InnocentEmedio1 i dey come for you😂😂😂😂

Very annoying

It's just like you saying make our parents tear us slap when we reply their Yoruba or Igbo with English.😂 Abeg leave am oo!

@SaveVidBot
