Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na rice these ones dey waste like this o
953,073 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Any content that involves waste can never be a content

Una waste food because of content…. If dem never kpaii one una ehn

The content of the bag is > than this content

Wetin the guy see for dis agbero gal body, this one wey her yansh no match with her body. Rada rada!!!

No girl can try this třa$h wit me, if I buy you sometin as an apology, if you don't want it, u shud tell me politely dat u dn't want it, not tear it up however u lik. There re many pipu out there who haven't eaten in days. Even as I watch this video, my anger is just increasing; I feel like chøk1ng the girl.😡

Which JBL be this??

In this economy, person get mind scatter rice like this with so much disrespect. E no go ever better for this girl for being senselessz and irrational.

Wasted a bag of rice for a senseless content ? Stoopid lots

Mumu content. They should rest with their wastage.

Make them Dey arrest people wey Dey create the kind content
Benzer Videolar
Na new style wey dem dey use cook fried rice be this one now 👀
TENIOLA
258,002 görüntüleme • 9 ay önce
