Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na Richie go later kill wizkid🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
11,676 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
36 Kommentare

😂😂wizard thank you o

Omo ehh🤣🤣🤣

This guy don mad 😭😂

I swear 😩😩🤣🤣🤣

Una just dey there dey analyze people’s lyrics and Osakpolo Dey there dey drop mid song for there.

Na Rema drop song, na Wiz you dey drag 😂🤦♂️

😂😂😂😂😂😩 Wizkid thank you

That part🤣🤣🤣🤣

@plumpymodel wtf😭

The guy no give fc breathing space at all 😁🤣

Person Dey fool you say he go kill wizzy 🤡you and am I knw no who fool pass

Una mumu fav wen nor fit freestyle

Bingo's must use wiz trend Sha.

This guy knows nothing about music. It’s easy to criticize something when you know nothing about it.

Na why we dey say Davido Nobi artist, A real artist plays with sounds and words.

🤣

😂😭

Wetin be dis 😭

Wahala 😂😭

Omo

Baba say him day on Holy Spirit

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 The guy too dey enter Wizkid 😆😆💓💓😆😆😆 Forever 30bg ❤️

😂 😂

He can kill wizkid he go kill is family not wizkid Wicked presh abi was ur name You seif mumu u dey repost mad people. Set awon werey

Dem just Dey spoil Afrobeats 😂😂😂

😂😂

😂😂😂

😂😂😂😂😂😂

Wetin be this 😭😂

Rema way good pass oga

😂😂😂😂😂😂😂

Lmao 🤣

This guy dey craze 😭

Person wey win k!ll bird🤣

And Rema done big pass DAVIDO 🐸🤣🤣🤣🤣

Lol 😂 😂 😂
Ähnliche Videos
Na this particular guy go later scatter the industry 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Chylevibes
225,900 Aufrufe • vor 6 Monaten
