Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na small thing dey vex Aboki ๐๐
37 Kommentare

The get carry sha๐ But this guy na content creator jaare, Ai just full wetin he show us

U and ur babe soon ๐

We never ready๐

Wicked Aboki see him head ๐คฃ

๐๐๐

Evil Aboki wan come in between two people happiness b4 ๐คฃ

He use AI do wedding

Be like you and AY no dey ok at the end ๐

Iโm not shaming him but why use AI do wedding? ๐คฃ

From this picture upward is Ai

But ๐

Na Ai finish the rest ๐๐๐๐๐

Na 2rounds make her look like thisโฆAbeg make person no come see me finish after anything above 2rounds

Ai wan wound una

All this Aboki go just dey open eyes ๐๐๐

Aboki no wan gree stop ooo

YOU KNOW IF THE ABOKI WON TOASTE AM๐๐

Transition from Reality to AI ๐

See the aboki head be like golf ball

Ai help you finish your dream

Na why una wan use AI oppress us for the end?

Then wan use protocol kill me for here o๐ we must not do this do that. Con be like say I face panel of judges o๐๐๐๐๐

No use ur own spoil another man own...this is ai

Bro dey pami๐๐ญ

Congratulations.

AI story. Interesting though ๐คฃ

After you knack ham , you use Ai marry ham ๐

That Aboki get anger issue

I dey see touch of AI in this ooo ๐

Una cun use AI finish the relationship

Last one na AI

You took her to the world of AI

Na lie na AI Lolz๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Lmao this canโt be real.

@nana_vyybzZ ๐๐

AI marriage keh?

AI best world
