Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Na so 6 years relationship just scatter 💔

124,860 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля DOTTI
DOTTI1 год назад

@TeniolaYBNL Even if I dey cheat I go still give you the phone🤷‍♂️🤷‍♂️😂

Фото профиля NuggetMan 👽
NuggetMan 👽1 год назад

@TeniolaYBNL This guy babe na agbero 😂

Фото профиля Chunli damiloverto🏀💥🏀
Chunli damiloverto🏀💥🏀1 год назад

@TeniolaYBNL Single for long Because of this bullshit!!t

Фото профиля Gossip Naija
Gossip Naija1 год назад

@TeniolaYBNL 30BG Queen looking stunning ❤️

Фото профиля Oluwaseyi
Oluwaseyi1 год назад

@TeniolaYBNL Staged... you don go through whatsapp in less than 30 secs. If una wan post staged things make una deh make am look real.

Фото профиля Sirwar Francis
Sirwar Francis1 год назад

@TeniolaYBNL Wetin he dey hide

Фото профиля NotMynaMe
NotMynaMe1 год назад

@TeniolaYBNL The guy no gree check phone well because he knows say Comeback go brutal 😄😂

Фото профиля David 🚀
David 🚀1 год назад

@TeniolaYBNL People wey get relationship talk say 3 years you wey dey farm for impressions talk say 6 years, who make we believe like this now

Фото профиля S•I•R•P
S•I•R•P1 год назад

@TeniolaYBNL Wetin en even check for there this one nah mumu

Фото профиля OHB 📸🎥🎞
OHB 📸🎥🎞1 год назад

@TeniolaYBNL And u knw me oo, na outside we dey for me sha 😂, like d guy dey chop moro steady bfo

Похожие видео