Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Na so 6 years relationship just scatter ๐Ÿ’”

124,860 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von DOTTI
DOTTIvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Even if I dey cheat I go still give you the phone๐Ÿคทโ€โ™‚๏ธ๐Ÿคทโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜‚

Profilbild von NuggetMan ๐Ÿ‘ฝ
NuggetMan ๐Ÿ‘ฝvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL This guy babe na agbero ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Chunli damiloverto๐Ÿ€๐Ÿ’ฅ๐Ÿ€
Chunli damiloverto๐Ÿ€๐Ÿ’ฅ๐Ÿ€vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Single for long Because of this bullshit!!t

Profilbild von Gossip Naija
Gossip Naijavor 1 Jahr

@TeniolaYBNL 30BG Queen looking stunning โค๏ธ

Profilbild von Oluwaseyi
Oluwaseyivor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Staged... you don go through whatsapp in less than 30 secs. If una wan post staged things make una deh make am look real.

Profilbild von Sirwar Francis
Sirwar Francisvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Wetin he dey hide

Profilbild von NotMynaMe
NotMynaMevor 1 Jahr

@TeniolaYBNL The guy no gree check phone well because he knows say Comeback go brutal ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚

Profilbild von David ๐Ÿš€
David ๐Ÿš€vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL People wey get relationship talk say 3 years you wey dey farm for impressions talk say 6 years, who make we believe like this now

Profilbild von Sโ€ขIโ€ขRโ€ขP
Sโ€ขIโ€ขRโ€ขPvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Wetin en even check for there this one nah mumu

Profilbild von OHB ๐Ÿ“ธ๐ŸŽฅ๐ŸŽž
OHB ๐Ÿ“ธ๐ŸŽฅ๐ŸŽžvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL And u knw me oo, na outside we dey for me sha ๐Ÿ˜‚, like d guy dey chop moro steady bfo

ร„hnliche Videos